Difference between revisions of "garri"
(→Naija) |
|||
(3 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 10: | Line 10: | ||
<sm2>Pcm-ng-garri.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-garri.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-garri.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-garri.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | #Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am. | |
− | + | #:* {{ux|dv| Some people dey sell '''garri''' for [[congo]], oder people dey sell for [[paint rubber]]. |(People sell garri in different measures.)}} | |
− | :*{{ux|dv|I like dey soak '''garri'''.|( | + | #:* {{ux|dv| '''Garri''' don join rice dey [[dear]] for market. | (Garri is now almost as expensive as rice.)}} |
− | :*{{ux|dv|I drink '''garri''' like sey tomorrow no dey. |(ENU_12_Social-Life_DG__45, I | + | # Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am, put hot water con turn or pound am wey go become [[swallow]] wey some people dey call [[eba]]. |
− | :*{{ux|dv| | + | #:*{{ux|dv|You serve soup different, put '''garri''' different. |(NST_cleaned__22096, The soup is served in a plate different than the one with the garri.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv| Na egusi dey make sense to use take chop '''garri''' pass. |(Egusi is the best soup to eat garri with.)}} | |
+ | # Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am, wey person fit put ordinary or coldwater drink am. | ||
+ | #:*{{ux|dv|I like dey soak '''garri''' with groundnut or [[kulikuli]].|(I love to eat garri with groundnuts or kulikuli)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|I drink '''garri''' like sey tomorrow no dey. |(ENU_12_Social-Life_DG__45, I ate garri a lot.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| [[Soak and travel]] na better style to drink '''garri''' when money no dey.|(To allow garri soak and then swell, is a really good wat to eat garri when you are broke.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[eba]], [[swallow]] | + | * [[eba]], [[swallow]], |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''garri'' |
Latest revision as of 14:10, 31 May 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Hausa garri meaning Anything in powder form.
Pronunciation
- gàrí
Noun
- Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am.
- Some people dey sell garri for congo, oder people dey sell for paint rubber. — (People sell garri in different measures.)
- Garri don join rice dey dear for market. — (Garri is now almost as expensive as rice.)
- Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am, put hot water con turn or pound am wey go become swallow wey some people dey call eba.
- You serve soup different, put garri different. — (NST_cleaned__22096, The soup is served in a plate different than the one with the garri.)
- Na egusi dey make sense to use take chop garri pass. — (Egusi is the best soup to eat garri with.)
- Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am, wey person fit put ordinary or coldwater drink am.
- I like dey soak garri with groundnut or kulikuli. — (I love to eat garri with groundnuts or kulikuli)
- I drink garri like sey tomorrow no dey. — (ENU_12_Social-Life_DG__45, I ate garri a lot.)
- Soak and travel na better style to drink garri when money no dey. — (To allow garri soak and then swell, is a really good wat to eat garri when you are broke.)
Synonyms
Translations
- English: garri