garri
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Hausa garri meaning Anything in powder form.
Pronunciation
- gàrí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 12
- Frequency rank in NSC treebank: 652
- Frequency in raw corpus: 111
- Frequency rank in raw corpus: 1947
Noun
- Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am.
- Some people dey sell garri for congo, oder people dey sell for paint rubber. — (NSC_2021,People sell garri in different measures.)
- Garri don join rice dey dear for market. — (NSC_2021, Garri is now almost as expensive as rice.)
- Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am, put hot water con turn or pound am wey go become swallow wey some people dey call eba.
- You serve soup different, put garri different. — (NST_cleaned__22096, The soup is served in a plate different than the one with the garri.)
- Na egusi dey make sense to use take chop garri pass. — (NSC_2021, Egusi is the best soup to eat garri with.)
- Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am, wey person fit put ordinary or cold water drink am.
- I like dey soak garri with groundnut or kulikuli. — (Egbokhare_2021, I love to eat garri with groundnuts or kulikuli)
- I drink garri like sey tomorrow no dey. — (ENU_12_Social-Life_DG__45, I ate garri a lot.)
- Soak and travel na better style to drink garri when money no dey. — (NSC_2021, Soak and travel is a really good wat to eat garri when you are broke.)
Synonyms
Translations
- English: garri