Difference between revisions of "gbab"

Line 9: Line 9:
  
===Verb===
 
===Verb===
Sey person take force catch anoder person.
+
Sey person take force [[catch]] [[anoder]] person.
 
:*{{ux|dv|So pikin wey you no train well, na im go '''gbab''' you, come ask for ransom join again. |(WAZK_05_Reincarnation_DG__54, A spoilt child will turn around and kidnap the parents in exchange for ransom.)}}
 
:*{{ux|dv|According to Haruna, investigation don start to find out how kidnappers take '''gbab''' and kill am. |(bbc__11430, Haruna said investigations has commenced into the kidnap and killing of the victim.)}}
 
:*{{ux|dv|According to police, Umar wey dem '''gbab''' on Saturday night confess say im plan na to just go touch woman body for di hostel. |(bbc__12134, The police said Umar whom they arrested admitted that his intention was only to rape a woman in the hostel.)}}
 
:*{{ux|dv|Police don dey try tey-tey to '''gbab''' Melaye but im don escape before dem fit pick am up more than once. |(bbc__82421, The police has been trying to arrest Melaye but he escaped before being re-arrested.)}}
 
Revision as of 13:09, 9 July 2021

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gbâb

Play Play

Verb

Sey person take force catch anoder person.

  • So pikin wey you no train well, na im go gbab you, come ask for ransom join again.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__54, A spoilt child will turn around and kidnap the parents in exchange for ransom.)
  • Police don dey try tey-tey to gbab Melaye but im don escape before dem fit pick am up more than once.  — (bbc__82421, The police has been trying to arrest Melaye but he escaped before being re-arrested.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: catch