Difference between revisions of "gbab"

 
(6 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 6: Line 6:
 
* gbâb
 
* gbâb
 
<sm2>Pcm-ng-gbab.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-gbab.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-gbab.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-gbab.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 2
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1959
 
* Frequency in raw corpus: 193
 
* Frequency rank in raw corpus: 1359
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Sey person take force catch anoder person.
+
#Sey person take force [[catch]] [[anoder]] person.
:*{{ux|dv|So pikin wey you no train well, na im go '''gbab''' you, come ask for ransom join again. |(WAZK_05_Reincarnation_DG__54, A spoilt child will turn around and kidnap the parents in exchange for ransom.)}}
+
#:*{{ux|dv|Police don dey try tey-tey to '''gbab''' Melaye but im don escape before dem fit pick am up more than once. |(bbc__82421, The police has been trying to arrest Melaye but he escaped before being re-arrested.)}}
:*{{ux|dv|According to Haruna, investigation don start to find out how kidnappers take '''gbab''' and kill am. |(bbc__11430, Haruna said investigations has commenced into the kidnap and killing of the victim.)}}
+
#Sey person use wayo collect someting for person hand.
:*{{ux|dv|But di ones wey Libya coast guard dem '''gbab''' inside three other boats dem be 300, and dem go carry dem go Libya. |(bbc__22286, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|So pikin wey you no train well, na im go '''gbab''' you, come ask for ransom join again. |(WAZK_05_Reincarnation_DG__54, A spoilt child will turn around and kidnap the parents in exchange for ransom.)}}
:*{{ux|dv|According to police, Umar wey dem '''gbab''' on Saturday night confess say im plan na to just go touch woman body for di hostel. |(bbc__12134, The police said Umar whom they arrested admitted that his intention was only to rape a woman in the hostel.)}}
 
: {{ux|dv|Kano Hisbah free two 'lesbian women' wey dem '''gbab''' on dia wedding day Kano State goment go carri lesbian couple wey dey plan wedding go court |(bbc__61819, __no translation__)}}
 
:*{{ux|dv|Police don dey try tey-tey to '''gbab''' Melaye but im don escape before dem fit pick am up more than once. |(bbc__82421, The police has been trying to arrest Melaye but he escaped before being re-arrested.)}}
 
#: {{ux|dv|Police don '''gbab''' two men wey tiff deadi bodi from mortuary, demand N4m ransom |(bbc__82425, __no translation__)}}
 
:*{{ux|dv|Di pesin go begin plan, either e go buy weapons or begin dey find opportunity to '''gbab''' di victim wen e dey alone. |(bbc__44531, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|''Wen l don '''gbab''' am, l ask am say, 'Wetin make you do dis kain tin'?' But im no tok anytin'' |(bbc__8586, __no translation__)}}
 
  
  
Line 34: Line 22:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''catch''
+
* English: ''catch, trick''

Latest revision as of 21:29, 18 September 2022

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gbâb

Play Play

Verb

  1. Sey person take force catch anoder person.
    • Police don dey try tey-tey to gbab Melaye but im don escape before dem fit pick am up more than once.  — (bbc__82421, The police has been trying to arrest Melaye but he escaped before being re-arrested.)
  2. Sey person use wayo collect someting for person hand.
    • So pikin wey you no train well, na im go gbab you, come ask for ransom join again.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__54, A spoilt child will turn around and kidnap the parents in exchange for ransom.)


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: catch, trick