Difference between revisions of "gbab"

 
(18 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* detain 0.79 120, rescue 0.76 388, arrest 0.76 1747, escort 0.74 64, kidnap 0.71 629, surround 0.70 71, shoot 0.70 495, identify 0.70 117, seize 0.70 238
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English gbab
+
From:  ''unknown''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* gbâb
 
* gbâb
 
<sm2>Pcm-ng-gbab.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-gbab.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-gbab.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-gbab.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 2
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1959
 
* Frequency in raw corpus: 193
 
* Frequency rank in raw corpus: 1359
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
 
 
===Noun===
 
gbab: no definition -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# - (frequency:26)
 
#: {{ux|dv|So pikin wey you no train well, na im go '''gbab''' you, come ask for ransom join again. |(WAZK_05_Reincarnation_DG__54, So, a child that you didn't train well, it's him who will cheat you and still ask for ransom in addition.)}}
 
#: {{ux|dv|According to Haruna, investigation don start to find out how kidnappers take '''gbab''' and kill am. |(bbc__11430, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Di prison clear di mata afta tori of how wardens '''gbab''' one woman wen she try cari marijuana inside for one prisoner. |(bbc__37559, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Cameroon minister say Anglophone leaders don fat for prison Why Nigeria allow Cameroon enter Abuja go '''gbab''' Ambazonia leaders |(bbc__24513, __no translation__)}}
 
# nmod:poss (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|But di ones wey Libya coast guard dem '''gbab''' inside three other boats dem be 300, and dem go carry dem go Libya. |(bbc__22286, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|According to police, Umar wey dem '''gbab''' on Saturday night confess say im plan na to just go touch woman body for di hostel. |(bbc__12134, __no translation__)}}
 
# case (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Im say: Di matter get as e be, you know say every country get di people wey dey oda country dem dey look for to '''gbab'''... |(bbc__59323, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Kano Hisbah free two 'lesbian women' wey dem '''gbab''' on dia wedding day Kano State goment go carri lesbian couple wey dey plan wedding go court |(bbc__61819, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Gunmen '''gbab''' di four men wey dey travel from Delta go one reunion event for Edo state, south south Nigeria around 3.30pm for Tuesday, 6 November. |(bbc__55091, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Facebook/ Salisu Muazu Dis na first picture after dem release dem On Sunday afternoon wey one truck epp carry dem Ogbonge Nigerian Kannywood director Salisu Muazu, wey kidnappers release on Sunday after im family pay N10 million as ransom, tell BBC say im and im three friends wey dem '''gbab''' eat only mango for three days to survive. |(bbc__48465, __no translation__)}}
 
# case-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Police don dey try tey-tey to '''gbab''' Melaye but im don escape before dem fit pick am up more than once. |(bbc__82421, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im come warn say make pipo no dey do fake drivers license because if dem '''gbab''' dem, dem go seize di license, den di person go pay N20,000 fine, den dem go carry dem go court and some fit go jail sef. |(bbc__58480, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Police dey defend why dem '''gbab''' Samuel Ogundipe Nigeria police '''gbab''' Premium Times tori pesin to face criminal charge |(bbc__82378, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di Command say in di last 21 days dem '''gbab''' pipo wey be gay, some sexual harassment cases wey include touching without consent. |(bbc__31003, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[police gbab|police gbab]]
 
 
 
#: {{ux|dv|All dis suspects police gbab dem on Friday for one operation wey dem do for Istanbul BaÄŸcÄąlar district afta di complain from di company wey dem play wayo. |(bbc__14073, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na around 2am reports say police gbab di deputy governor Yusuf Gawuna and Commisioner of local goment Sule Garo as dem dey try causa wahala for Nasarawa collation centre. |(bbc__70205, __no translation__)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
* detain 0.79 120, rescue 0.76 388, arrest 0.76 1747, escort 0.74 64, kidnap 0.71 629, surround 0.70 71, shoot 0.70 495, identify 0.70 117, seize 0.70 238
 
 
 
====Antonyms====
 
* detain 0.79 120, rescue 0.76 388, arrest 0.76 1747, escort 0.74 64, kidnap 0.71 629, surround 0.70 71, shoot 0.70 495, identify 0.70 117, seize 0.70 238
 
 
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
gbab: Slang: steal -- Definition in Naija?
+
#Sey person take force [[catch]] [[anoder]] person.
 
+
#:*{{ux|dv|Police don dey try tey-tey to '''gbab''' Melaye but im don escape before dem fit pick am up more than once. |(bbc__82421, The police has been trying to arrest Melaye but he escaped before being re-arrested.)}}
 
+
#Sey person use wayo collect someting for person hand.
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:*{{ux|dv|So pikin wey you no train well, na im go '''gbab''' you, come ask for ransom join again. |(WAZK_05_Reincarnation_DG__54, A spoilt child will turn around and kidnap the parents in exchange for ransom.)}}
#: {{ux|dv|Dem don '''gbab''' you man.|no translation}}
 
# aux-nsubj-obj (frequency:17)
 
#: {{ux|dv|Seun Kuti don '''gbab''' 2019 Grammys nomination |(bbc__88063, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Police don '''gbab''' two men wey tiff deadi bodi from mortuary, demand N4m ransom |(bbc__82425, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:11)
 
#: {{ux|dv|Why police '''gbab''' Nigeria 'Dancing Senator' |(bbc__100633, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|How EFCC '''gbab''' Lebanese wey try smuggle N1 billion cash comot Nigeria |(bbc__100201, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Di pesin go begin plan, either e go buy weapons or begin dey find opportunity to '''gbab''' di victim wen e dey alone. |(bbc__44531, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Ojo tok say e broda bin no realise say di mata serious reach as e be wen dem first '''gbab''' am, as e dey so e broda no dey alright at all. |(bbc__77202, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|So pikin wey you no train well, na im go '''gbab''' you, come ask for ransom join again. |(NST_cleaned__10453, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E say na popular area wey ashawo dey stay na dia dem '''gbab''' di ladies and dem no fit explain wetin dem dey find dia. |(bbc__45524, __no translation__)}}
 
# aux-mark-obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Candidates wey fit '''gbab''' di ticket |(bbc__24740, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di top four candidates wey fit '''gbab''' di PDP presidential flag include; |(bbc__38994, __no translation__)}}
 
# mark-nsubj-obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Senator Adeleke bin use im two leg enta go Force Headquarters for Abuja on Monday before dem '''gbab''' am. |(bbc__87745, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Police bin storm di lawmaker house since Friday, December 28, but dem no see am arrest, dem promise to do vigil for di lawmaker house till dem '''gbab''' am. |(bbc__82320, __no translation__)}}
 
# obj-obl:arg (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Di tok-tok pesin for di commission, Wilson Uwujaren, explain say EFCC operatives from Abuja and Enugu zonal offices '''gbab''' di suspects for dia hideout. |(bbc__38987, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Economic and Financial Crimes Commission Federal High court for Lagos south west Nigeria don grant musician Azeez Fashola AKA Naira Marley bail in di sum of two million naira afta dem '''gbab''' am ontop cyber fraud crime. |(bbc__46402, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|''Wen l don '''gbab''' am, l ask am say, 'Wetin make you do dis kain tin'?' But im no tok anytin'' |(bbc__8586, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Funmilayo Ransome-Kuti: Strong African woman wey fight King and colonial goment Seun Kuti don '''gbab''' 2019 Grammys nomination Fela Kuti: Di musician wey goment fight yesterday, dey celebrate today |(bbc__53299, __no translation__)}}
 
# advcl-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Security agents for Kola Temben district for Tigray region '''gbab''' di 16 goats from di field wia dem dey, near Zenawi Asmelash house on Wednesday, according to Abrha Desta. |(bbc__87348, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Even as e be so, Nigeria government never still open mouth talk whether dem press hand gree make Cameroon security enter dia country use force '''gbab''' di separatists wey reach 47 according to Cameroon government including di leader Ayuk Tabe. |(bbc__47422, __no translation__)}}
 
# mark-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|PAstor Adeboye/Facebook Ogun State police command say dem don rescue all five Redeemed Christian Church of God ministers wey kidnappers '''gbab''' on Friday morning. |(bbc__79932, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|#FreeSamuelOgundipe dey trend now for Nigeria - and pipo for Twitter dey ask for di release of di journalist wey dem '''gbab''' because e refuse to tell authorities who give am informate for one tori. |(bbc__8078, __no translation__)}}
 
# obj-obl:mod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Wen President Muhammadu Buhari '''gbab''' power for 2015, im order goment ministries, departments and agencies make dem dey keep goment moni for inside TSA alone. |(bbc__98626, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Sex for marks: Na female students dey harass us pass - University lecturer Teacher wey write exam for pesin dey go prison Nigeria students '''gbab''' bronze for 'Olympic robot competition' |(bbc__88125, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
  
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* detain 0.79 120, rescue 0.76 388, arrest 0.76 1747, escort 0.74 64, kidnap 0.71 629, surround 0.70 71, shoot 0.70 495, identify 0.70 117, seize 0.70 238
+
* [[arrest]], [[kidnap]], [[kolobi]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* detain 0.79 120, rescue 0.76 388, arrest 0.76 1747, escort 0.74 64, kidnap 0.71 629, surround 0.70 71, shoot 0.70 495, identify 0.70 117, seize 0.70 238
+
* [[release]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: Slang: steal
+
* English: ''catch, trick''

Latest revision as of 21:29, 18 September 2022

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gbâb

Play Play

Verb

  1. Sey person take force catch anoder person.
    • Police don dey try tey-tey to gbab Melaye but im don escape before dem fit pick am up more than once.  — (bbc__82421, The police has been trying to arrest Melaye but he escaped before being re-arrested.)
  2. Sey person use wayo collect someting for person hand.
    • So pikin wey you no train well, na im go gbab you, come ask for ransom join again.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__54, A spoilt child will turn around and kidnap the parents in exchange for ransom.)


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: catch, trick