Difference between revisions of "gbab"
(→Verb) |
|||
Line 22: | Line 22: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''catch'' | + | * English: ''catch, trick'' |
Latest revision as of 21:29, 18 September 2022
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- gbâb
Verb
- Sey person take force catch anoder person.
- Police don dey try tey-tey to gbab Melaye but im don escape before dem fit pick am up more than once. — (bbc__82421, The police has been trying to arrest Melaye but he escaped before being re-arrested.)
- Sey person use wayo collect someting for person hand.
- So pikin wey you no train well, na im go gbab you, come ask for ransom join again. — (WAZK_05_Reincarnation_DG__54, A spoilt child will turn around and kidnap the parents in exchange for ransom.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: catch, trick