Difference between revisions of "gbab"
(→Verb) |
|||
(5 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 6: | Line 6: | ||
* gbâb | * gbâb | ||
<sm2>Pcm-ng-gbab.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-gbab.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-gbab.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-gbab.m.ogg</sm2> |
− | === | + | ===Verb=== |
− | * | + | #Sey person take force [[catch]] [[anoder]] person. |
− | + | #:*{{ux|dv|Police don dey try tey-tey to '''gbab''' Melaye but im don escape before dem fit pick am up more than once. |(bbc__82421, The police has been trying to arrest Melaye but he escaped before being re-arrested.)}} | |
− | + | #Sey person use wayo collect someting for person hand. | |
− | * | + | #:*{{ux|dv|So pikin wey you no train well, na im go '''gbab''' you, come ask for ransom join again. |(WAZK_05_Reincarnation_DG__54, A spoilt child will turn around and kidnap the parents in exchange for ransom.)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 29: | Line 22: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''catch'' | + | * English: ''catch, trick'' |
Latest revision as of 21:29, 18 September 2022
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- gbâb
Verb
- Sey person take force catch anoder person.
- Police don dey try tey-tey to gbab Melaye but im don escape before dem fit pick am up more than once. — (bbc__82421, The police has been trying to arrest Melaye but he escaped before being re-arrested.)
- Sey person use wayo collect someting for person hand.
- So pikin wey you no train well, na im go gbab you, come ask for ransom join again. — (WAZK_05_Reincarnation_DG__54, A spoilt child will turn around and kidnap the parents in exchange for ransom.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: catch, trick