Difference between revisions of "gbab"

Line 20: Line 20:
 
:*{{ux|dv|But di ones wey Libya coast guard dem '''gbab''' inside three other boats dem be 300, and dem go carry dem go Libya. |(bbc__22286, __no translation__)}}
 
:*{{ux|dv|But di ones wey Libya coast guard dem '''gbab''' inside three other boats dem be 300, and dem go carry dem go Libya. |(bbc__22286, __no translation__)}}
 
:*{{ux|dv|According to police, Umar wey dem '''gbab''' on Saturday night confess say im plan na to just go touch woman body for di hostel. |(bbc__12134, The police said Umar whom they arrested admitted that his intention was only to rape a woman in the hostel.)}}
 
: {{ux|dv|Kano Hisbah free two 'lesbian women' wey dem '''gbab''' on dia wedding day Kano State goment go carri lesbian couple wey dey plan wedding go court |(bbc__61819, __no translation__)}}
 
:*{{ux|dv|Police don dey try tey-tey to '''gbab''' Melaye but im don escape before dem fit pick am up more than once. |(bbc__82421, The police has been trying to arrest Melaye but he escaped before being re-arrested.)}}
 
#: {{ux|dv|Police don '''gbab''' two men wey tiff deadi bodi from mortuary, demand N4m ransom |(bbc__82425, __no translation__)}}
 
:*{{ux|dv|Di pesin go begin plan, either e go buy weapons or begin dey find opportunity to '''gbab''' di victim wen e dey alone. |(bbc__44531, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|''Wen l don '''gbab''' am, l ask am say, 'Wetin make you do dis kain tin'?' But im no tok anytin'' |(bbc__8586, __no translation__)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 12:27, 29 January 2021

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gbâb

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 1959
  • Frequency in raw corpus: 193
  • Frequency rank in raw corpus: 1359

Verb

Sey person take force catch anoder person.

  • So pikin wey you no train well, na im go gbab you, come ask for ransom join again.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__54, A spoilt child will turn around and kidnap the parents in exchange for ransom.)
  • According to Haruna, investigation don start to find out how kidnappers take gbab and kill am.  — (bbc__11430, Haruna said investigations has commenced into the kidnap and killing of the victim.)
  • But di ones wey Libya coast guard dem gbab inside three other boats dem be 300, and dem go carry dem go Libya.  — (bbc__22286, __no translation__)
  • According to police, Umar wey dem gbab on Saturday night confess say im plan na to just go touch woman body for di hostel.  — (bbc__12134, The police said Umar whom they arrested admitted that his intention was only to rape a woman in the hostel.)
  • Police don dey try tey-tey to gbab Melaye but im don escape before dem fit pick am up more than once.  — (bbc__82421, The police has been trying to arrest Melaye but he escaped before being re-arrested.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: catch