gbab
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- gbâb
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 2
- Frequency rank in NSC treebank: 1959
- Frequency in raw corpus: 193
- Frequency rank in raw corpus: 1359
Verb
Sey person take force catch anoder person.
- So pikin wey you no train well, na im go gbab you, come ask for ransom join again. — (WAZK_05_Reincarnation_DG__54, A spoilt child will turn around and kidnap the parents in exchange for ransom.)
- According to Haruna, investigation don start to find out how kidnappers take gbab and kill am. — (bbc__11430, Haruna said investigations has commenced into the kidnap and killing of the victim.)
- But di ones wey Libya coast guard dem gbab inside three other boats dem be 300, and dem go carry dem go Libya. — (bbc__22286, __no translation__)
- According to police, Umar wey dem gbab on Saturday night confess say im plan na to just go touch woman body for di hostel. — (bbc__12134, The police said Umar whom they arrested admitted that his intention was only to rape a woman in the hostel.)
- Police don dey try tey-tey to gbab Melaye but im don escape before dem fit pick am up more than once. — (bbc__82421, The police has been trying to arrest Melaye but he escaped before being re-arrested.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: catch