Difference between revisions of "gbedu"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Na correct [[party]] wey de dey play [[music]] wey loud.
+
# Sound wey dey arrange make e form [[beat]] wey song fit follow am.
+
#:* {{ux|dv| Na dere we [[gbes]] put. Make we come do wetin? Make we use correct '''gbedu''' take do Wetin ? Take sama body. |(D_IBA_35_Christopher-&-David,
:*{{ux|dv|'''Gbedu''' dey today for house o.|Egbokhare_2021, There's a party going down in the house today!)}}
+
#:* {{ux|dv| If you go studio no go yeye '''gbedu''', give us '''gbedu''' wey dey [[burst brain]]. |(NSC_2021,
 +
# Gada wey people [[gada]] to [[jollificate]].
 +
:*{{ux|dv|'''Gbedu''' dey today for house o.|(Egbokhare_2021, There's a party going down in the house today!)}}
 
:*{{ux|dv| March turn '''gbedu''' for Villa. |(bbc__65736, March has turned out to be a month of parties at the Villa.)}}
 
:*{{ux|dv| March turn '''gbedu''' for Villa. |(bbc__65736, March has turned out to be a month of parties at the Villa.)}}
:*{{ux|dv|PDP announce say oga Wale Oluwo go arrange '''gbedu''' to formally use [[serere]] waka enta dia party by weekend.|(bbc__79955, The PDP made it public that Mr Wale Oluwo would host a party to signal his joining the political party officially.)}}
+
:*{{ux|dv|PDP announce say oga Wale Oluwo go arrange '''gbedu''' to formally use [[serere]] waka enta dia party by weekend.|(bbc__79955, The PDP made it public that Mr Wale Oluwo would host a party to flamboyantly signal his joining the political party officially.)}}
 
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''usually a boisterous party''
 
* English: ''usually a boisterous party''
 +
 +
===Adjective===
 +
# Wetin happen wey dey cause scatter scatter for [[area]]
 +
#:* {{ux|dv| Una side na '''gbedu''' place. E no good at all. E no good. |(D_ONI_22_Our communities, Your community is a troubled place. It's not good at all. It's not good.)}}
 +
# [[baddo]] wey fit wunjure person.
 +
#:* {{ux|dv| Dat guy dey [[fall out]] for night dey [[show]] for morning, be like na '''gbedu''' guy. |(NSC_2021, That guy goes out at night and returns in the morning. It seems he is a dangerous person.)}}
 +
 +
===Translation===
 +
English: ''troubled'', ''dangerous

Revision as of 13:36, 27 May 2021

Naija

Etymology

From: Yoruba gbedu (big drum)

Pronunciation

  • gbɛ̀dú

Play Play

Noun

  1. Sound wey dey arrange make e form beat wey song fit follow am.
    • {{ux|dv| Na dere we gbes put. Make we come do wetin? Make we use correct gbedu take do Wetin ? Take sama body. |(D_IBA_35_Christopher-&-David,
    • {{ux|dv| If you go studio no go yeye gbedu, give us gbedu wey dey burst brain. |(NSC_2021,
  2. Gada wey people gada to jollificate.
  • Gbedu dey today for house o.  — (Egbokhare_2021, There's a party going down in the house today!)
  • March turn gbedu for Villa.  — (bbc__65736, March has turned out to be a month of parties at the Villa.)
  • PDP announce say oga Wale Oluwo go arrange gbedu to formally use serere waka enta dia party by weekend.  — (bbc__79955, The PDP made it public that Mr Wale Oluwo would host a party to flamboyantly signal his joining the political party officially.)

Translations

  • English: usually a boisterous party

Adjective

  1. Wetin happen wey dey cause scatter scatter for area
    • Una side na gbedu place. E no good at all. E no good.  — (D_ONI_22_Our communities, Your community is a troubled place. It's not good at all. It's not good.)
  2. baddo wey fit wunjure person.
    • Dat guy dey fall out for night dey show for morning, be like na gbedu guy.  — (NSC_2021, That guy goes out at night and returns in the morning. It seems he is a dangerous person.)

Translation

English: troubled, dangerous