Difference between revisions of "gbedu"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
#:* {{ux|dv| If you go studio no go do yeye '''gbedu''', give us '''gbedu''' wey dey [[burst brain]]. |(NSC_2021, If you go to do a studio recording, do a great song.)}} | #:* {{ux|dv| If you go studio no go do yeye '''gbedu''', give us '''gbedu''' wey dey [[burst brain]]. |(NSC_2021, If you go to do a studio recording, do a great song.)}} | ||
# Gada wey people [[gada]] to [[jollificate]]. | # Gada wey people [[gada]] to [[jollificate]]. | ||
− | :*{{ux|dv|'''Gbedu''' dey today for house o.|(Egbokhare_2021, There's a party going down in the house today!)}} | + | #:*{{ux|dv|'''Gbedu''' dey today for house o.|(Egbokhare_2021, There's a party going down in the house today!)}} |
− | :*{{ux|dv| March turn '''gbedu''' for Villa. |(bbc__65736, March has turned out to be a month of parties at the Villa.)}} | + | #:*{{ux|dv| March turn '''gbedu''' for Villa. |(bbc__65736, March has turned out to be a month of parties at the Villa.)}} |
− | :*{{ux|dv|PDP announce say oga Wale Oluwo go arrange '''gbedu''' to formally use [[serere]] waka enta dia party by weekend.|(bbc__79955, The PDP made it public that Mr Wale Oluwo would host a party to flamboyantly signal his joining the political party officially.)}} | + | #:*{{ux|dv|PDP announce say oga Wale Oluwo go arrange '''gbedu''' to formally use [[serere]] waka enta dia party by weekend.|(bbc__79955, The PDP made it public that Mr Wale Oluwo would host a party to flamboyantly signal his joining the political party officially.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== |
Revision as of 13:40, 27 May 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba gbedu (big drum)
Pronunciation
- gbɛ̀dú
Noun
- Sound wey dey arrange make e form beat wey song fit follow am.
- Na dere we gbes put. Make we come do wetin? Make we use correct gbedu take do Wetin ? Take sama body. — (D_IBA_35_Christopher-&-David, That's where we are. To do what? To do what with good music? To enjoy ourselves.)
- If you go studio no go do yeye gbedu, give us gbedu wey dey burst brain. — (NSC_2021, If you go to do a studio recording, do a great song.)
- Gada wey people gada to jollificate.
- Gbedu dey today for house o. — (Egbokhare_2021, There's a party going down in the house today!)
- March turn gbedu for Villa. — (bbc__65736, March has turned out to be a month of parties at the Villa.)
- PDP announce say oga Wale Oluwo go arrange gbedu to formally use serere waka enta dia party by weekend. — (bbc__79955, The PDP made it public that Mr Wale Oluwo would host a party to flamboyantly signal his joining the political party officially.)
Translations
- English: usually a boisterous party
Adjective
- Wetin happen wey dey cause scatter scatter for area
- Una side na gbedu place. E no good at all. E no good. — (D_ONI_22_Our communities, Your community is a troubled place. It's not good at all. It's not good.)
- baddo wey fit wunjure person.
Translation
English: troubled, dangerous