Difference between revisions of "gbedu"

 
(11 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-gbedu.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-gbedu.m.ogg</sm2>  
  
===Frequency===
+
===Noun===
* Frequency in NSC treebank: 0
+
# Sound wey dey arrange make e form [[beat]] wey song fit follow am.
* Frequency rank in NSC treebank: inf
+
#:* {{ux|dv| Na dere we [[gbes]] put. Make we come do wetin? Make we use correct '''gbedu''' take do wetin ? Take [[sama]] body. |(D_IBA_35_Christopher-&-David, That's where we are To do what? To do what with good music? To enjoy ourselves.)}}
* Frequency in raw corpus: 14
+
#:* {{ux|dv| If you go studio no go do yeye '''gbedu''', give us '''gbedu''' wey dey [[burst brain]]. |(If you go to do a studio recording, do a great song.)}}
* Frequency rank in raw corpus: 6728
+
# Gada wey people [[gada]] to [[jollificate]].
 +
#:*{{ux|dv|'''Gbedu''' dey today for house o.|(Egbokhare_2021, There's a party going down in the house today!)}}
 +
#:*{{ux|dv| March turn '''gbedu''' for Villa. |(bbc__65736, March has turned out to be a month of parties at the Villa.)}}
 +
#:*{{ux|dv|PDP announce say oga Wale Oluwo go arrange '''gbedu''' to formally use [[serere]] waka enta dia party by weekend.|(bbc__79955, The PDP made it public that Mr Wale Oluwo would host a party to flamboyantly signal his joining the political party officially.)}}
  
===Noun===
+
====Translations====
Na correct [[party]] wey de dey play [[music]] wey loud.
+
* English: ''music'', ''party''
 
:*{{ux|dv|'''Gbedu''' dey today for house o.|Egbokhare_2021, There's a party going down in the house today!)}}
 
:*{{ux|dv| March turn '''gbedu''' for Villa. |(bbc__65736, March has turned out to be a month of parties at the Villa.)}}
 
:*{{ux|dv|PDP announce say oga Wale Oluwo go arrange '''gbedu''' to formally use [[serere]] waka enta dia party by weekend.|(bbc__79955, The PDP made it public that Mr Wale Oluwo would host a party to signal his joining the political party officially.)}}
 
  
 +
===Adjective===
 +
# Wetin happen wey dey cause scatter scatter for [[area]]
 +
#:* {{ux|dv| Una side na '''gbedu''' place. E no good at all. E no good. |(D_ONI_22_Your community is a troubled place. It's not good at all. It's not good.)}}
 +
# [[baddo]] wey fit [[wunjure]] person.
 +
#:* {{ux|dv| Dat guy dey [[fall out]] for night dey [[show]] for morning, be like na '''gbedu''' guy. |(NSC_2021, That guy goes out at night and returns in the morning. It seems he is a dangerous person.)}}
  
====Translations====
+
===Translation===
* English: ''usually a boisterous party''
+
English: ''troubled'', ''dangerous

Latest revision as of 14:21, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: Yoruba gbedu (big drum)

Pronunciation

  • gbɛ̀dú

Play Play

Noun

  1. Sound wey dey arrange make e form beat wey song fit follow am.
    • Na dere we gbes put. Make we come do wetin? Make we use correct gbedu take do wetin ? Take sama body.  — (D_IBA_35_Christopher-&-David, That's where we are To do what? To do what with good music? To enjoy ourselves.)
    • If you go studio no go do yeye gbedu, give us gbedu wey dey burst brain.  — (If you go to do a studio recording, do a great song.)
  2. Gada wey people gada to jollificate.
    • Gbedu dey today for house o.  — (Egbokhare_2021, There's a party going down in the house today!)
    • March turn gbedu for Villa.  — (bbc__65736, March has turned out to be a month of parties at the Villa.)
    • PDP announce say oga Wale Oluwo go arrange gbedu to formally use serere waka enta dia party by weekend.  — (bbc__79955, The PDP made it public that Mr Wale Oluwo would host a party to flamboyantly signal his joining the political party officially.)

Translations

  • English: music, party

Adjective

  1. Wetin happen wey dey cause scatter scatter for area
    • Una side na gbedu place. E no good at all. E no good.  — (D_ONI_22_Your community is a troubled place. It's not good at all. It's not good.)
  2. baddo wey fit wunjure person.
    • Dat guy dey fall out for night dey show for morning, be like na gbedu guy.  — (NSC_2021, That guy goes out at night and returns in the morning. It seems he is a dangerous person.)

Translation

English: troubled, dangerous