Difference between revisions of "gbedu"
(→Noun) |
|||
(16 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: '' | + | From: Yoruba ''gbedu'' (''big drum'') |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-gbedu.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-gbedu.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-gbedu.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-gbedu.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | gbedu: | + | # Sound wey dey arrange make e form [[beat]] wey song fit follow am. |
+ | #:* {{ux|dv| Na dere we [[gbes]] put. Make we come do wetin? Make we use correct '''gbedu''' take do wetin ? Take [[sama]] body. |(D_IBA_35_Christopher-&-David, That's where we are To do what? To do what with good music? To enjoy ourselves.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| If you go studio no go do yeye '''gbedu''', give us '''gbedu''' wey dey [[burst brain]]. |(If you go to do a studio recording, do a great song.)}} | ||
+ | # Gada wey people [[gada]] to [[jollificate]]. | ||
+ | #:*{{ux|dv|'''Gbedu''' dey today for house o.|(Egbokhare_2021, There's a party going down in the house today!)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv| March turn '''gbedu''' for Villa. |(bbc__65736, March has turned out to be a month of parties at the Villa.)}} | ||
+ | #:*{{ux|dv|PDP announce say oga Wale Oluwo go arrange '''gbedu''' to formally use [[serere]] waka enta dia party by weekend.|(bbc__79955, The PDP made it public that Mr Wale Oluwo would host a party to flamboyantly signal his joining the political party officially.)}} | ||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''music'', ''party'' | ||
− | + | ===Adjective=== | |
− | # | + | # Wetin happen wey dey cause scatter scatter for [[area]] |
− | + | #:* {{ux|dv| Una side na '''gbedu''' place. E no good at all. E no good. |(D_ONI_22_Your community is a troubled place. It's not good at all. It's not good.)}} | |
− | #: {{ux|dv| | + | # [[baddo]] wey fit [[wunjure]] person. |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Dat guy dey [[fall out]] for night dey [[show]] for morning, be like na '''gbedu''' guy. |(NSC_2021, That guy goes out at night and returns in the morning. It seems he is a dangerous person.)}} |
− | === | + | ===Translation=== |
− | + | English: ''troubled'', ''dangerous | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− |
Latest revision as of 14:21, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: Yoruba gbedu (big drum)
Pronunciation
- gbɛ̀dú
Noun
- Sound wey dey arrange make e form beat wey song fit follow am.
- Na dere we gbes put. Make we come do wetin? Make we use correct gbedu take do wetin ? Take sama body. — (D_IBA_35_Christopher-&-David, That's where we are To do what? To do what with good music? To enjoy ourselves.)
- If you go studio no go do yeye gbedu, give us gbedu wey dey burst brain. — (If you go to do a studio recording, do a great song.)
- Gada wey people gada to jollificate.
- Gbedu dey today for house o. — (Egbokhare_2021, There's a party going down in the house today!)
- March turn gbedu for Villa. — (bbc__65736, March has turned out to be a month of parties at the Villa.)
- PDP announce say oga Wale Oluwo go arrange gbedu to formally use serere waka enta dia party by weekend. — (bbc__79955, The PDP made it public that Mr Wale Oluwo would host a party to flamboyantly signal his joining the political party officially.)
Translations
- English: music, party
Adjective
- Wetin happen wey dey cause scatter scatter for area
- Una side na gbedu place. E no good at all. E no good. — (D_ONI_22_Your community is a troubled place. It's not good at all. It's not good.)
- baddo wey fit wunjure person.
Translation
English: troubled, dangerous