Difference between revisions of "gbedu"
(→Noun) |
|||
(3 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Sound wey dey arrange make e form [[beat]] wey song fit follow am. | # Sound wey dey arrange make e form [[beat]] wey song fit follow am. | ||
− | #:* {{ux|dv| Na dere we [[gbes]] put. Make we come do wetin? Make we use correct '''gbedu''' take do wetin ? Take [[sama]] body. |(D_IBA_35_Christopher-&-David, That's where we are | + | #:* {{ux|dv| Na dere we [[gbes]] put. Make we come do wetin? Make we use correct '''gbedu''' take do wetin ? Take [[sama]] body. |(D_IBA_35_Christopher-&-David, That's where we are To do what? To do what with good music? To enjoy ourselves.)}} |
− | #:* {{ux|dv| If you go studio no go do yeye '''gbedu''', give us '''gbedu''' wey dey [[burst brain]]. |( | + | #:* {{ux|dv| If you go studio no go do yeye '''gbedu''', give us '''gbedu''' wey dey [[burst brain]]. |(If you go to do a studio recording, do a great song.)}} |
# Gada wey people [[gada]] to [[jollificate]]. | # Gada wey people [[gada]] to [[jollificate]]. | ||
#:*{{ux|dv|'''Gbedu''' dey today for house o.|(Egbokhare_2021, There's a party going down in the house today!)}} | #:*{{ux|dv|'''Gbedu''' dey today for house o.|(Egbokhare_2021, There's a party going down in the house today!)}} | ||
Line 23: | Line 23: | ||
# Wetin happen wey dey cause scatter scatter for [[area]] | # Wetin happen wey dey cause scatter scatter for [[area]] | ||
#:* {{ux|dv| Una side na '''gbedu''' place. E no good at all. E no good. |(D_ONI_22_Your community is a troubled place. It's not good at all. It's not good.)}} | #:* {{ux|dv| Una side na '''gbedu''' place. E no good at all. E no good. |(D_ONI_22_Your community is a troubled place. It's not good at all. It's not good.)}} | ||
− | # [[baddo]] wey fit | + | # [[baddo]] wey fit [[wunjure]] person. |
#:* {{ux|dv| Dat guy dey [[fall out]] for night dey [[show]] for morning, be like na '''gbedu''' guy. |(NSC_2021, That guy goes out at night and returns in the morning. It seems he is a dangerous person.)}} | #:* {{ux|dv| Dat guy dey [[fall out]] for night dey [[show]] for morning, be like na '''gbedu''' guy. |(NSC_2021, That guy goes out at night and returns in the morning. It seems he is a dangerous person.)}} | ||
===Translation=== | ===Translation=== | ||
English: ''troubled'', ''dangerous | English: ''troubled'', ''dangerous |
Latest revision as of 14:21, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: Yoruba gbedu (big drum)
Pronunciation
- gbɛ̀dú
Noun
- Sound wey dey arrange make e form beat wey song fit follow am.
- Na dere we gbes put. Make we come do wetin? Make we use correct gbedu take do wetin ? Take sama body. — (D_IBA_35_Christopher-&-David, That's where we are To do what? To do what with good music? To enjoy ourselves.)
- If you go studio no go do yeye gbedu, give us gbedu wey dey burst brain. — (If you go to do a studio recording, do a great song.)
- Gada wey people gada to jollificate.
- Gbedu dey today for house o. — (Egbokhare_2021, There's a party going down in the house today!)
- March turn gbedu for Villa. — (bbc__65736, March has turned out to be a month of parties at the Villa.)
- PDP announce say oga Wale Oluwo go arrange gbedu to formally use serere waka enta dia party by weekend. — (bbc__79955, The PDP made it public that Mr Wale Oluwo would host a party to flamboyantly signal his joining the political party officially.)
Translations
- English: music, party
Adjective
- Wetin happen wey dey cause scatter scatter for area
- Una side na gbedu place. E no good at all. E no good. — (D_ONI_22_Your community is a troubled place. It's not good at all. It's not good.)
- baddo wey fit wunjure person.
Translation
English: troubled, dangerous