Difference between revisions of "guyman"

Line 18: Line 18:
  
 
===Definition===
 
===Definition===
Person wey be sey e dey sharp to know as matter dey be.
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#: {{ux|dv| As '''guyman''' I like cloth so I con dey get fashion segment wey I dey do, base on sey  me, I know sey I fit tell you sey but dat shoe wey you wear e no pure wit dat trouser.| (WAZK_11, As a streetwise person  I like clot'hes, so I got a fashion segment to do, because I know that I can tell you that your shoe does not go well with your trouser.) }}
+
* Person wey be sey e dey sharp; e sabi as [[matter]] dey be.
#: {{ux|dv| You be '''guyman''' now.  Why you dey do like sey you no know sey all di politicians dey use us do [[kalokalo]]? | (NSC_Onwuegbuzia_2020, You are street smart, why are you acting like you don't know that all these politicians are just playing games with us.)}}
+
:* {{ux|dv| As '''guyman''' I like cloth so I con dey get fashion segment wey I dey do, base on sey  me, I know sey I fit tell you sey but dat shoe wey you wear e no pure wit dat trouser.| (WAZK_11, As a streetwise person  I like clot'hes, so I got a fashion segment to do, because I know that I can tell you that your shoe does not go well with your trouser.) }}
 +
:* {{ux|dv| You be '''guyman''' now.  Why you dey do like sey you no know sey all di politicians dey use us do [[kalokalo]]? | (NSC_Onwuegbuzia_2020, You are street smart, why are you acting like you don't know that all these politicians are just playing games with us.)}}
 +
:* {{ux|dv| So, you you code dat ting wey happen? You be '''guyman''', to God! | (NSC_Emeka_2020, So, you understood what happened, you are street smart, I swear! )}}
 +
:* {{ux|dv| Haba, you never hear sey a guyman can never guy a guyyoyo? | (NSC_Emeka_2020, Come on, haven't you heard that a street smart person can never cheat a street smart person?) }}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 18:30, 1 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English guy and man

Pronunciation

  • gàìmán

Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 3
  • Frequency rank in raw corpus: 15509

Definition

Noun

  • Person wey be sey e dey sharp; e sabi as matter dey be.
  • As guyman I like cloth so I con dey get fashion segment wey I dey do, base on sey me, I know sey I fit tell you sey but dat shoe wey you wear e no pure wit dat trouser.  —  (WAZK_11, As a streetwise person I like clot'hes, so I got a fashion segment to do, because I know that I can tell you that your shoe does not go well with your trouser.)
  • You be guyman now. Why you dey do like sey you no know sey all di politicians dey use us do kalokalo?  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, You are street smart, why are you acting like you don't know that all these politicians are just playing games with us.)
  • So, you you code dat ting wey happen? You be guyman, to God!  —  (NSC_Emeka_2020, So, you understood what happened, you are street smart, I swear! )
  • Haba, you never hear sey a guyman can never guy a guyyoyo?  —  (NSC_Emeka_2020, Come on, haven't you heard that a street smart person can never cheat a street smart person?)

Synonyms

sabi person

Antonyms

mumu, ozuo

Translations

  • English: a street smart person