Difference between revisions of "guyman"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* gàìmân | * gàìmân | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-guy man.f.ogg</sm2> |
<sm2>Pcm-ng-guyman.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-guyman.m.ogg</sm2> | ||
Revision as of 13:58, 7 January 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: guy and man
Pronunciation
- gàìmân
Noun
- Wetin de dey call person wey de feel sey na sabiperson
- Di guyman say you and am bin dey di same area. — (NSC_2021, The guy said the both of you lived in the same area?)
Translation
- English: guy
Adjective
- Person wey be sey e dey sharp; e sabi as matter dey be.
- As guyman I like cloth so I con dey get fashion segment wey I dey do, base on sey me, I know sey I fit tell you sey but dat shoe wey you wear e no pure wit dat trouser. — (WAZK_11, As a streetwise person I like clot'hes, so I got a fashion segment to do, because I know that I can tell you that your shoe does not go well with your trouser.)
- You be guyman now. Why you dey do like sey you no know sey all di politicians dey use us do kalokalo? — (NSC_Onwuegbuzia_2020, You are street smart, why are you acting like you don't know that all these politicians are just playing games with us.)
- So, you you code dat ting wey happen? You be guyman, to God! — (NSC_Emeka_2020, So, you understood what happened, you are street smart, I swear! )
- Haba, you never hear sey a guyman can never guy a guyyoyo? — (NSC_Emeka_2020, Come on, haven't you heard that a street smart person can never cheat a street smart person?)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: a street smart person