Difference between revisions of "guyman"

Line 14: Line 14:
 
* Wetin de dey call person wey de feel sey na [[sabiperson]]
 
* Wetin de dey call person wey de feel sey na [[sabiperson]]
 
:* {{ux|dv| Di '''guyman''' say you and am bin dey di same area. |(NSC_2021, The guy said the both of you lived in the same area?)}}
 
:* {{ux|dv| Di '''guyman''' say you and am bin dey di same area. |(NSC_2021, The guy said the both of you lived in the same area?)}}
 +
:* {{ux|dv| Haba, you never hear sey a guyman can never guy a guyyoyo? | (NSC_2020, Come on, haven't you heard that a street smart person can never cheat a street smart person?) }}
  
 
====Translation====
 
====Translation====
Line 20: Line 21:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Person wey be sey e dey sharp; e sabi as [[matter]] dey be.
 
* Person wey be sey e dey sharp; e sabi as [[matter]] dey be.
:* {{ux|dv| As '''guyman''' I like cloth so I con dey get fashion segment wey I dey do, base on sey  me, I know sey I fit tell you sey but dat shoe wey you wear e no pure wit dat trouser.| (WAZK_11, As a streetwise person  I like clot'hes, so I got a fashion segment to do, because I know that I can tell you that your shoe does not go well with your trouser.) }}
+
:* {{ux|dv| As '''guyman''' I like cloth so I con dey get fashion segment wey I dey do, base on sey  me, I know sey I fit tell you sey but dat shoe wey you wear e no pure wit dat trouser.| (WAZK_11, As a streetwise person  I like clot'hes, so I got a fashion segment to do, because I know that I can tell you that your shoe does not go well with your trouser.)}}
:* {{ux|dv| You be '''guyman''' now.  Why you dey do like sey you no know sey all di politicians dey use us do [[kalokalo]]? | (NSC_Onwuegbuzia_2020, You are street smart, why are you acting like you don't know that all these politicians are just playing games with us.)}}
+
:* {{ux|dv| You be '''guyman''' now.  Why you dey do like sey you no know sey all di politicians dey use us do [[kalokalo]]?| (NSC_2020, You are street smart, why are you acting like you don't know that all these politicians are just playing games with us.)}}
:* {{ux|dv| So, you you code dat ting wey happen? You be '''guyman''', to God! | (NSC_Emeka_2020, So, you understood what happened, you are street smart, I swear! )}}
+
:* {{ux|dv| So, you you code dat ting wey happen? You be '''guyman''', to God!|(NSC_2020, So, you understood what happened, you are street smart, I swear!)}}
:* {{ux|dv| Haba, you never hear sey a guyman can never guy a guyyoyo? | (NSC_Emeka_2020, Come on, haven't you heard that a street smart person can never cheat a street smart person?) }}
 
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
[[sabi person]]
 
[[sabi person]]

Revision as of 05:11, 24 September 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: guy and man

Pronunciation

  • gàìmân

Play Play

Noun

  • Wetin de dey call person wey de feel sey na sabiperson
  • Di guyman say you and am bin dey di same area.  — (NSC_2021, The guy said the both of you lived in the same area?)
  • Haba, you never hear sey a guyman can never guy a guyyoyo?  —  (NSC_2020, Come on, haven't you heard that a street smart person can never cheat a street smart person?)

Translation

  • English: guy

Adjective

  • Person wey be sey e dey sharp; e sabi as matter dey be.
  • As guyman I like cloth so I con dey get fashion segment wey I dey do, base on sey me, I know sey I fit tell you sey but dat shoe wey you wear e no pure wit dat trouser.  —  (WAZK_11, As a streetwise person I like clot'hes, so I got a fashion segment to do, because I know that I can tell you that your shoe does not go well with your trouser.)
  • You be guyman now. Why you dey do like sey you no know sey all di politicians dey use us do kalokalo?  —  (NSC_2020, You are street smart, why are you acting like you don't know that all these politicians are just playing games with us.)
  • So, you you code dat ting wey happen? You be guyman, to God!  — (NSC_2020, So, you understood what happened, you are street smart, I swear!)

Synonyms

sabi person

Antonyms

mumu, ozuo

Translations

  • English: a street smart person