Difference between revisions of "guyman"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Noun) |
||
(8 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 4: | Line 4: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From English: ''guy'' and ''man'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * gàìmân |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-guy man.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng-guyman.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-guyman.m.ogg</sm2> |
− | === | + | ===Noun=== |
− | * | + | * Wetin de dey call person wey dey do shakara dey sabi wear current fashion and dey feel sey na[[sabiperson]]. |
− | * | + | :* {{ux|dv| Di '''guyman''' say you and am bin dey di same area. |(The guy said the both of you lived in the same area?)}} |
− | + | :* {{ux|dv| Haba, you never hear sey a '''guyman''' can never guy a guyyoyo? | (Come on, haven't you heard that a street smart person can never cheat a street smart person?) }} | |
− | * | ||
− | === | + | ====Translation==== |
+ | * English: ''guy'' | ||
− | === | + | ===Adjective=== |
* Person wey be sey e dey sharp; e sabi as [[matter]] dey be. | * Person wey be sey e dey sharp; e sabi as [[matter]] dey be. | ||
− | :* {{ux|dv| As '''guyman''' I like cloth so I con dey get fashion segment wey I dey do, base on sey me, I know sey I fit tell you sey but dat shoe wey you wear e no pure wit dat trouser.| (WAZK_11, As a streetwise person I like clot'hes, so I got a fashion segment to do, because I know that I can tell you that your shoe does not go well with your trouser.) }} | + | :* {{ux|dv| As '''guyman''' I like cloth so I con dey get fashion segment wey I dey do, base on sey me, I know sey I fit tell you sey but dat shoe wey you wear e no pure wit dat trouser.| (WAZK_11, As a streetwise person I like clot'hes, so I got a fashion segment to do, because I know that I can tell you that your shoe does not go well with your trouser.)}} |
− | :* {{ux|dv| You be '''guyman''' now. Why you dey do like sey you no know sey all di politicians dey use us do [[kalokalo]]? | ( | + | :* {{ux|dv| You be '''guyman''' now. Why you dey do like sey you no know sey all di politicians dey use us do [[kalokalo]]?| (You are street smart, why are you acting like you don't know that all these politicians are just playing games with us.)}} |
− | :* {{ux|dv| So, you you code dat ting wey happen? You be '''guyman''', to God! | ( | + | :* {{ux|dv| So, you you code dat ting wey happen? You be '''guyman''', to God!|(So, you understood what happened, you are street smart, I swear!)}} |
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
[[sabi person]] | [[sabi person]] |
Latest revision as of 21:09, 29 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: guy and man
Pronunciation
- gàìmân
Noun
- Wetin de dey call person wey dey do shakara dey sabi wear current fashion and dey feel sey nasabiperson.
- Di guyman say you and am bin dey di same area. — (The guy said the both of you lived in the same area?)
- Haba, you never hear sey a guyman can never guy a guyyoyo? — (Come on, haven't you heard that a street smart person can never cheat a street smart person?)
Translation
- English: guy
Adjective
- Person wey be sey e dey sharp; e sabi as matter dey be.
- As guyman I like cloth so I con dey get fashion segment wey I dey do, base on sey me, I know sey I fit tell you sey but dat shoe wey you wear e no pure wit dat trouser. — (WAZK_11, As a streetwise person I like clot'hes, so I got a fashion segment to do, because I know that I can tell you that your shoe does not go well with your trouser.)
- You be guyman now. Why you dey do like sey you no know sey all di politicians dey use us do kalokalo? — (You are street smart, why are you acting like you don't know that all these politicians are just playing games with us.)
- So, you you code dat ting wey happen? You be guyman, to God! — (So, you understood what happened, you are street smart, I swear!)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: a street smart person