Difference between revisions of "guyman"

 
(13 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
*  
+
* [[guy man]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English guyman
+
From English: ''guy'' and ''man''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* gàìmán
+
* gàìmân
<sm2>Pcm-ng-guyman.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-guy man.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-guyman.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-guyman.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 3
 
* Frequency rank in raw corpus: 15509
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
guyman: Person wey be sey e dey sharp to know as matter dey be.
+
* Wetin de dey call person wey dey do shakara dey sabi wear current fashion and  dey feel sey na[[sabiperson]].
#: {{ux|dv|Musa na '''guyman'''.| (Musa is very smart) }}
+
:* {{ux|dv| Di '''guyman''' say you and am bin dey di same area. |(The guy said the both of you lived in the same area?)}}
 
+
:* {{ux|dv| Haba, you never hear sey a '''guyman''' can never guy a guyyoyo? | (Come on, haven't you heard that a street smart person can never cheat a street smart person?) }}
====Derived forms====
 
  
 +
====Translation====
 +
* English: ''guy''
  
 +
===Adjective===
 +
* Person wey be sey e dey sharp; e sabi as [[matter]] dey be.
 +
:* {{ux|dv| As '''guyman''' I like cloth so I con dey get fashion segment wey I dey do, base on sey  me, I know sey I fit tell you sey but dat shoe wey you wear e no pure wit dat trouser.| (WAZK_11, As a streetwise person  I like clot'hes, so I got a fashion segment to do, because I know that I can tell you that your shoe does not go well with your trouser.)}}
 +
:* {{ux|dv| You be '''guyman''' now.  Why you dey do like sey you no know sey all di politicians dey use us do [[kalokalo]]?| (You are street smart, why are you acting like you don't know that all these politicians are just playing games with us.)}}
 +
:* {{ux|dv| So, you you code dat ting wey happen? You be '''guyman''', to God!|(So, you understood what happened, you are street smart, I swear!)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Sabiperson
+
[[sabi person]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
mumu, [[Ozuo]]
+
[[mumu]], [[ozuo]]
 +
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: a clever/smart person
+
* English: '' a street smart person''

Latest revision as of 21:09, 29 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: guy and man

Pronunciation

  • gàìmân

Play Play

Noun

  • Wetin de dey call person wey dey do shakara dey sabi wear current fashion and dey feel sey nasabiperson.
  • Di guyman say you and am bin dey di same area.  — (The guy said the both of you lived in the same area?)
  • Haba, you never hear sey a guyman can never guy a guyyoyo?  —  (Come on, haven't you heard that a street smart person can never cheat a street smart person?)

Translation

  • English: guy

Adjective

  • Person wey be sey e dey sharp; e sabi as matter dey be.
  • As guyman I like cloth so I con dey get fashion segment wey I dey do, base on sey me, I know sey I fit tell you sey but dat shoe wey you wear e no pure wit dat trouser.  —  (WAZK_11, As a streetwise person I like clot'hes, so I got a fashion segment to do, because I know that I can tell you that your shoe does not go well with your trouser.)
  • You be guyman now. Why you dey do like sey you no know sey all di politicians dey use us do kalokalo?  —  (You are street smart, why are you acting like you don't know that all these politicians are just playing games with us.)
  • So, you you code dat ting wey happen? You be guyman, to God!  — (So, you understood what happened, you are street smart, I swear!)

Synonyms

sabi person

Antonyms

mumu, ozuo

Translations

  • English: a street smart person