Difference between revisions of "guyman"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
*  
+
* [[guy man]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English guyman
+
From: English ''guy'' and ''man''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 17: Line 17:
 
* Frequency rank in raw corpus: 15509
 
* Frequency rank in raw corpus: 15509
  
The word is used more in written texts than orally.
+
===Definition===
 
+
Person wey be sey e dey sharp to know as matter dey be.
  
 
===Noun===
 
===Noun===
guyman: Person wey be sey e dey sharp to know as matter dey be.
+
#: {{ux|dv| As '''guyman''' I like cloth so I con dey get fashion segment wey I dey do, base on sey  me, I know sey I fit tell you sey but dat shoe wey you wear e no pure wit dat trouser.| (WAZK_11, As a streetwise person  I like clothes, so I got a fashion segment to do, because I know that I can tell you that your shoe does not go well with your trouser. Musa is very smart.) }}
#: {{ux|dv|Musa na '''guyman'''.| (Musa is very smart) }}
+
#: {{ux|dv| You be ''guyman'' why you dey do like sey you no know sey all di politicians dey use us do [[kalokalo]]. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, You are street smart, why are you acting like you don't know that all these politicians are just playing games with us.)}}
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Sabiperson
+
[[ sabi person]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
mumu, [[ozuo]]
+
[[mumu]], [[ozuo]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: a clever/smart person
+
* English: '' a street smart person''

Revision as of 19:23, 4 November 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English guy and man

Pronunciation

  • gàìmán

Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 3
  • Frequency rank in raw corpus: 15509

Definition

Person wey be sey e dey sharp to know as matter dey be.

Noun

  1. As guyman I like cloth so I con dey get fashion segment wey I dey do, base on sey me, I know sey I fit tell you sey but dat shoe wey you wear e no pure wit dat trouser.  —  (WAZK_11, As a streetwise person I like clothes, so I got a fashion segment to do, because I know that I can tell you that your shoe does not go well with your trouser. Musa is very smart.)
    You be guyman why you dey do like sey you no know sey all di politicians dey use us do kalokalo.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, You are street smart, why are you acting like you don't know that all these politicians are just playing games with us.)

Synonyms

sabi person

Antonyms

mumu, ozuo

Translations

  • English: a street smart person