guyman

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English guy and man

Pronunciation

  • gàìmán

Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 3
  • Frequency rank in raw corpus: 15509

Definition

Person wey be sey e dey sharp to know as matter dey be.

Noun

  1. As guyman I like cloth so I con dey get fashion segment wey I dey do, base on sey me, I know sey I fit tell you sey but dat shoe wey you wear e no pure wit dat trouser.  —  (WAZK_11, As a streetwise person I like clot'hes, so I got a fashion segment to do, because I know that I can tell you that your shoe does not go well with your trouser.)
    You be guyman now. Why you dey do like sey you no know sey all di politicians dey use us do kalokalo?  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, You are street smart, why are you acting like you don't know that all these politicians are just playing games with us.)

Synonyms

sabi person

Antonyms

mumu, ozuo

Translations

  • English: a street smart person