Difference between revisions of "hail"

Line 5: Line 5:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
héìl
 
héìl
 
 
<sm2>Pcm-ng-hail.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-hail.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-hail.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-hail.m.ogg</sm2>
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Sey person dey greet person
+
# Sey person dey greet person.
 
#*{{ux|dv|Na just hailings I dey '''hail''' o, man.|( Egbokhare2020. I am only greeting you, bro.) }}
 
#*{{ux|dv|Na just hailings I dey '''hail''' o, man.|( Egbokhare2020. I am only greeting you, bro.) }}
 
# Make person abi people praise or congratulate anoder person.
 
# Make person abi people praise or congratulate anoder person.

Revision as of 17:57, 24 September 2022

Naija

Etymology

From: English hail

Pronunciation

héìl Play Play

Verb

  1. Sey person dey greet person.
    • Na just hailings I dey hail o, man.  — ( Egbokhare2020. I am only greeting you, bro.)
  2. Make person abi people praise or congratulate anoder person.
    • Some dey hail am...  — (BBC_16183_some people are congratulating him.)
    • Meh I enter music dey sing meh people dey hail me,  — (ENU_15_Music_M__60, Let me go into music and sing so that people will praise me.)
    • Oga Buhari hail BBC as dem dey torchlight tori well well before dem report am.  — (bbc__76532, __President Buhari praised BBC because they investigate stories thoroughly before reporting it__)
    • Croatia President Kolinda Grabar-Kitarović hail her players as dem equalize against France.  — (bbc__26467, Croatian President Kolinda Grabar-Kitarović congratulated her players for equalizing against France.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: greeting, congratulations, salute.

Hail2

Etymology

From: English hail

Pronunciation

héìl

Play Play

Verb

  1. Make person sell something troway.
    • I wan hail my moto.  — (NSC_2020, I want to sell off my car.)
    • Oga James don hail im papa house, stupid man.  — (NSC_2020, Mr James has sold off his father's house, stupid man.)
Translations
  • English: sell off