Difference between revisions of "hail"

Line 15: Line 15:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# sey person dey greet person
+
# Sey person dey greet person
#*{{ux|dv|Na just hailings I dey '''hail''' o man.|Egbokhare2020. I am only greeting you sir.}}
+
#*{{ux|dv|Na just hailings I dey '''hail''' o, man.|( Egbokhare2020. I am only greeting you, bro.) }}
# make person abi people praise or congratulate another person.
+
# Make person abi people praise or congratulate anoder person.
#*{{ux|dv|Some dey '''hail''' am... |(BBC_16183_some people are congratulating him.)}}
+
#*{{ux|dv| Some dey '''hail''' am... |(BBC_16183_some people are congratulating him.)}}
#*{{ux|dv|Meh I enter music dey sing meh people dey '''hail''' me, |(ENU_15_Music_M__60, Let me go into music and be singing so that people will be praising me.)}}
+
#*{{ux|dv| Meh I enter music dey sing meh people dey '''hail''' me, |(ENU_15_Music_M__60, Let me go into music and sing so that people will praise me.)}}
#*{{ux|dv|Oga Buhari '''hail''' BBC as dem dey torchlight tori well well before dem report am. |(bbc__76532, __President Buhari praised BBC for their investigative thoroughness before reporting a news__)}}
+
#*{{ux|dv| Oga Buhari '''hail''' BBC as dem dey torchlight tori well well before dem report am. |(bbc__76532, __President Buhari praised BBC because they investigate stories thoroughly before reporting it__)}}
#*{{ux|dv|Croatia President Kolinda Grabar-Kitarović '''hail''' her players as dem equalize against France. |(bbc__26467, __Croatia President Kolinda Grabar-Kitarović congratulated her players for equalizing against France__)}}
+
#*{{ux|dv|Croatia President Kolinda Grabar-Kitarović '''hail''' her players as dem equalize against France. |(bbc__26467, __Croatian President Kolinda Grabar-Kitarović congratulated her players for equalizing against France__)}}
# sey person sell something throway
+
# sey person sell something troway.
#*{{ux|dv|I wan '''hail''' my [[moto]]. |(NSC_Agnes_2020, I want to sell off my car)}}
+
#*{{ux|dv| I wan '''hail''' my [[moto]]. |(NSC_Agnes_2020, I want to sell off my car)}}
#*{{ux|dv|Oga James don '''hail''' him papa house. |(NSC_Agnes_2020, Oga  James don sell off him Papa house)}}
+
#*{{ux|dv|Oga James don '''hail''' im papa house, stupid man. |(NSC_Agnes_2020, Mr James has sold off his father's house, stupid man.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
* hailings
+
* [[hailings]]
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
*  [[greet]], [[salute]], [[welcome]], [[congratulate]], [[praise]] [[remind]].
+
*  [[greet]], [[salute]], [[welcome]], [[congratulate]], [[praise]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* [[yab]], insult.
+
* [[yab]], [[insult]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: greeting, congratulations, salute.
 
* English: greeting, congratulations, salute.

Revision as of 12:02, 7 October 2020

Naija

Etymology

From: English hail

Pronunciation

hél Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1547
  • Frequency in raw corpus: 161
  • Frequency rank in raw corpus: 1525

Verb

  1. Sey person dey greet person
    • Na just hailings I dey hail o, man.  — ( Egbokhare2020. I am only greeting you, bro.)
  2. Make person abi people praise or congratulate anoder person.
    • Some dey hail am...  — (BBC_16183_some people are congratulating him.)
    • Meh I enter music dey sing meh people dey hail me,  — (ENU_15_Music_M__60, Let me go into music and sing so that people will praise me.)
    • Oga Buhari hail BBC as dem dey torchlight tori well well before dem report am.  — (bbc__76532, __President Buhari praised BBC because they investigate stories thoroughly before reporting it__)
    • Croatia President Kolinda Grabar-Kitarović hail her players as dem equalize against France.  — (bbc__26467, __Croatian President Kolinda Grabar-Kitarović congratulated her players for equalizing against France__)
  3. sey person sell something troway.
    • I wan hail my moto.  — (NSC_Agnes_2020, I want to sell off my car)
    • Oga James don hail im papa house, stupid man.  — (NSC_Agnes_2020, Mr James has sold off his father's house, stupid man.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: greeting, congratulations, salute.