Difference between revisions of "hail"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
hél | hél | ||
+ | |||
<sm2>Pcm-ng-hail.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-hail.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-hail.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-hail.m.ogg</sm2> |
Revision as of 14:22, 28 May 2021
Naija
Etymology
From: English hail
Pronunciation
hél
Verb
- Sey person dey greet person
- Na just hailings I dey hail o, man. — ( Egbokhare2020. I am only greeting you, bro.)
- Make person abi people praise or congratulate anoder person.
- Some dey hail am... — (BBC_16183_some people are congratulating him.)
- Meh I enter music dey sing meh people dey hail me, — (ENU_15_Music_M__60, Let me go into music and sing so that people will praise me.)
- Oga Buhari hail BBC as dem dey torchlight tori well well before dem report am. — (bbc__76532, __President Buhari praised BBC because they investigate stories thoroughly before reporting it__)
- Croatia President Kolinda Grabar-Kitarović hail her players as dem equalize against France. — (bbc__26467, __Croatian President Kolinda Grabar-Kitarović congratulated her players for equalizing against France__)
- sey person sell something troway.
- I wan hail my moto. — (NSC_Agnes_2020, I want to sell off my car)
- Oga James don hail im papa house, stupid man. — (NSC_Agnes_2020, Mr James has sold off his father's house, stupid man.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: greeting, congratulations, salute.