hail
Naija
Etymology 1
From: English hail
Pronunciation
Verb
- Sey person dey greet person.
- Na just hailings I dey hail o, man. — ( Egbokhare2020. I am only greeting you, bro.)
- Make person abi people praise or congratulate anoder person.
- Some dey hail am... — (BBC_16183_some people are congratulating him.)
- Meh I enter music dey sing meh people dey hail me, — (ENU_15_Music_M__60, Let me go into music and sing so that people will praise me.)
- Oga Buhari hail BBC as dem dey torchlight tori well well before dem report am. — (bbc__76532, __President Buhari praised BBC because they investigate stories thoroughly before reporting it__)
- Croatia President Kolinda Grabar-Kitarović hail her players as dem equalize against France. — (bbc__26467, Croatian President Kolinda Grabar-Kitarović congratulated her players for equalizing against France.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: greeting, congratulations, salute.
Etymology 2
From: English hail
Pronunciation
héìl
Verb
- Make person sell something troway.
- I wan hail my moto. — (NSC_2020, I want to sell off my car.)
- Oga James don hail im papa house, stupid man. — (NSC_2020, Mr James has sold off his father's house, stupid man.)
Translations
- English: sell off