Difference between revisions of "head"

Line 25: Line 25:
 
# When person mind no settle
 
# When person mind no settle
 
#: {{ux|dv|Dis one scatter people '''head''' more. |(bbc__42360, This one made the people more agitated)}}
 
#: {{ux|dv|Dis one scatter people '''head''' more. |(bbc__42360, This one made the people more agitated)}}
#: {{ux|dv|Di senators wey dia '''head''' dey hot afta di IG no gree cooperate declare Mr. |(bbc__38244, __no translation__)}}
 
 
# For person to reason matter well or take better action
 
# For person to reason matter well or take better action
 
#: {{ux|dv| Di way Governor Seyi Makinde use address di protest matter show sey e '''head''' dey there.|(NSC_Odirin_2020, The manner that Governor Seyi Makinde used to address the issue of protest reflects his good judgement.)}}
 
#: {{ux|dv| Di way Governor Seyi Makinde use address di protest matter show sey e '''head''' dey there.|(NSC_Odirin_2020, The manner that Governor Seyi Makinde used to address the issue of protest reflects his good judgement.)}}
Line 32: Line 31:
 
#: {{ux|dv|Unoka no get good '''head'''.|(katakata__913, Unoka does not have good fortune.)}}
 
#: {{ux|dv|Unoka no get good '''head'''.|(katakata__913, Unoka does not have good fortune.)}}
 
# person wey dey in charge of somewhere or someting
 
# person wey dey in charge of somewhere or someting
#: {{ux|dv|Be careful no make mistake, na wetin di '''head''' of Revolutionary Guards tok.|(bbc__655, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Be careful no make mistake, na wetin di '''head''' of Revolutionary Guards tok.|(bbc__655, Be careful and make no mistake, that is what the head of the Revolutionary guards said)}}
 
#: {{ux|dv|You know sey God don do am sey man na di '''head'''. |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__90, You know that God has done it that man is the head.)}}
 
#: {{ux|dv|You know sey God don do am sey man na di '''head'''. |(ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__90, You know that God has done it that man is the head.)}}
 
# person face  
 
# person face  
 
#: {{ux|dv|Ahah, but di hair, and di '''head''' no fine now. |(JOS_02_Hair-And-Movies_DG__34, Ahah! But the hair... the face is not fine now.)}}
 
#: {{ux|dv|Ahah, but di hair, and di '''head''' no fine now. |(JOS_02_Hair-And-Movies_DG__34, Ahah! But the hair... the face is not fine now.)}}
 
# feeling of pride/ when person body dey sweet am
 
# feeling of pride/ when person body dey sweet am
#: {{ux|dv|Im say: my appeal be say make di players no let dem '''head''' swell. |(bbc__59384, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Im say: my appeal be say make di players no let dem '''head''' swell. |(bbc__59384, He said: My appeal is that the players should not get carried away)}}
 
# someting or matter wey no good
 
# someting or matter wey no good
#: {{ux|dv|''No be like pastors for today wey dia vision no go get '''head''' or tail.'' |(bbc__8471, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|''No be like pastors for today wey dia vision no go get '''head''' or tail.'' |(bbc__8471, Do not behave like pastors of nowadays whose vision is incorrect/unreliable)}}
#: {{ux|dv|Dis kain tori wey no get '''head''' or tail, dey pain Nigerians because na just two weeks ago one JAMB staff come out say snake chop N36 million of di government bodi wey dey arrange university exams for Nigeria. |(bbc__40799, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Dis kain tori wey no get '''head''' or tail, dey pain Nigerians because na just two weeks ago one JAMB staff come out say snake chop N36 million of di government bodi wey dey arrange university exams for Nigeria. |(bbc__40799, This kind of story that is unreliable is painful to Nigerians because it was just two weeks ago that a JAMB staff came out to say that a snake ate N36 million of the government institution responsible for conducting university exams in Nigeria.)}}
#: {{ux|dv|Meeting to end Nigeria public universities lecturers strike no get '''head''' Why dis university professor bone ASUU strike and threaten to sue di union |(bbc__66796, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Meeting to end Nigeria public universities lecturers strike no get '''head''' Why dis university professor bone ASUU strike and threaten to sue di union |(bbc__66796, The meeting to end the strike of Nigeria public universities lecturers is inconclusive Why this university professor snubbed the ASUU strike and threatened to sue the union.)}}
 
# for person to gree put for matter
 
# for person to gree put for matter
#: {{ux|dv|Everybodi wey vote for dis one say yes on top am, afta Russia and China wey be Pyongyang friend nod '''head''' join di decision. |(bbc__47923, __no translation__)}}
+
#: {{ux|dv|Everybodi wey vote for dis one say yes on top am, afta Russia and China wey be Pyongyang friend nod '''head''' join di decision. |(bbc__47923, Everyone that voted for him said yes to it, after Russia and China who are friend's of Pyongyang gave their assent to the decision)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[IPOB head]], [[girl head]], [[man head]],[[pipo head]]
 
* [[IPOB head]], [[girl head]], [[man head]],[[pipo head]]

Revision as of 13:38, 13 October 2020

Naija

Alternative forms

hed

Etymology

From: English head

Pronunciation

  • hɛd

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 46
  • Frequency rank in NSC treebank: 256
  • Frequency in raw corpus: 1435
  • Frequency rank in raw corpus: 267

Definition

Di place ontop person neck wey person brain dey

Noun

  1. The hair wey dey ontop person skull
    I sabi barb head.  — (NSC_2020, I know how to cut hair.)
  2. When person mind no settle
    Dis one scatter people head more.  — (bbc__42360, This one made the people more agitated)
  3. For person to reason matter well or take better action
    Di way Governor Seyi Makinde use address di protest matter show sey e head dey there.  — (NSC_Odirin_2020, The manner that Governor Seyi Makinde used to address the issue of protest reflects his good judgement.)
  4. For better ting to dey happen for person life
    Okonkwo get good head.  — (katakata__506, Okonkwo has good fortune.)
    Unoka no get good head.  — (katakata__913, Unoka does not have good fortune.)
  5. person wey dey in charge of somewhere or someting
    Be careful no make mistake, na wetin di head of Revolutionary Guards tok.  — (bbc__655, Be careful and make no mistake, that is what the head of the Revolutionary guards said)
    You know sey God don do am sey man na di head.  — (ABJ_INF_06_Marriage-Counselling_DG__90, You know that God has done it that man is the head.)
  6. person face
    Ahah, but di hair, and di head no fine now.  — (JOS_02_Hair-And-Movies_DG__34, Ahah! But the hair... the face is not fine now.)
  7. feeling of pride/ when person body dey sweet am
    Im say: my appeal be say make di players no let dem head swell.  — (bbc__59384, He said: My appeal is that the players should not get carried away)
  8. someting or matter wey no good
    'No be like pastors for today wey dia vision no go get head or tail.  — (bbc__8471, Do not behave like pastors of nowadays whose vision is incorrect/unreliable)
    Dis kain tori wey no get head or tail, dey pain Nigerians because na just two weeks ago one JAMB staff come out say snake chop N36 million of di government bodi wey dey arrange university exams for Nigeria.  — (bbc__40799, This kind of story that is unreliable is painful to Nigerians because it was just two weeks ago that a JAMB staff came out to say that a snake ate N36 million of the government institution responsible for conducting university exams in Nigeria.)
    Meeting to end Nigeria public universities lecturers strike no get head Why dis university professor bone ASUU strike and threaten to sue di union  — (bbc__66796, The meeting to end the strike of Nigeria public universities lecturers is inconclusive Why this university professor snubbed the ASUU strike and threatened to sue the union.)
  9. for person to gree put for matter
    Everybodi wey vote for dis one say yes on top am, afta Russia and China wey be Pyongyang friend nod head join di decision.  — (bbc__47923, Everyone that voted for him said yes to it, after Russia and China who are friend's of Pyongyang gave their assent to the decision)

Related forms

Synonyms

coconut

Antonyms

leg

Translations

  • English: the upper part of someone's body, position of authority

Verb

  1. Make person dey in charge
    Former INEC chairman Attahiru Jega go head di new team to find foreign students  — (bbc__52651, Former INEC chairman Attahiru Jega will head the new team to find foreign students.)
    Di matter serious sotay na CAF president Ahmad Ahmad head di meeting from Madagascar.  — (bbc__36053, The matter was so serious that the CAF president Ahmad Ahmad headed the meeting from Madagascar)
  2. Make person take the part of body wey dey ontop neck nack someting
    Ronaldo head di ball enter net fo di match.  — (NSC__Odirin 2020, Ronaldo headed the ball into the net)

Synonyms

hit, nack,

Antonyms

Translations

  • English: to be boss, to direct the movement of something with the head