ijebu

Naija

Etymology

From: Yoruba ijebu (A tribe, a language and a place)

Pronunciation

  • ìjɛ̀bú

Play

Adjective

  1. Person wey dey stingy.
    • No marry man wey be ijebu.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Do not get married to a stingy man.)

Related Form

baba ijebu

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: stingy