Difference between revisions of "jew"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative form===
 
* [[juu]]
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
* From: English ''Jew''
 
* From: English ''Jew''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* Júù
+
* d͡ʒû
<sm2>Pcm-ng-jew.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-jew.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-jew.m.ogg</sm2
 
<sm2>Pcm-ng-jew.m.ogg</sm2
===Noun===
+
===Adjective===
* Person wey be stranger or alien.
+
# Person wey no too sabi as tings dey be for area
#{{ux|dv|E no understand di parol because a be '''jew'''. |( NSC_Tella_2021. He doesn't understand the deal because he is a stranger. )}}
+
#:* {{ux|dv|E no understand di parol because e be '''jew''.|(NSC_Tella_2021, He doesn't understand the deal because he is a stranger. )}}
#{{ux|dv|Person wey be '''jew''' no fit tell us wetin we go do o. |( NSC_Tella_2021. A stranger should not be dictating to us what we will do.He doesn't understand the deal because he is a stranger. )}}
+
#:* {{ux|dv| Person wey be '''jew''' no fit tell us wetin we go do o. |( NSC_Tella_2021, A stranger should not tell us what to do.)}}
 +
# Person wey no belong / person wey no be [[strong man]]
 +
#:* {{ux|dv| If [[men]] dey run [[levels]], people wey be '''jew''' suppose do mouth [[pim]]. |(NSC_2021, People who are not initiates should not make comments about what initiates are doing.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Many people don go join cult because person [[chance]] dem, tell dem sey you be '''jew'''.|(NSC_2021, Many people have joined cults because someone had told them that they are not initiates.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
 
* [[jew man]]
 
* [[jew man]]
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[stranger]]
 
* [[stranger]]
====Antonym====
 
* [[tiletile]]
 
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''foreigner''.
+
* English: ''foreigner'', ''non-initiate''

Revision as of 14:35, 1 December 2021

Naija

Etymology

  • From: English Jew

Pronunciation

  • d͡ʒû

Play <sm2>Pcm-ng-jew.m.ogg</sm2

Adjective

  1. Person wey no too sabi as tings dey be for area
    • E no understand di parol because e be 'jew.  — (NSC_Tella_2021, He doesn't understand the deal because he is a stranger. )
    • Person wey be jew no fit tell us wetin we go do o.  — ( NSC_Tella_2021, A stranger should not tell us what to do.)
  2. Person wey no belong / person wey no be strong man
    • If men dey run levels, people wey be jew suppose do mouth pim.  — (NSC_2021, People who are not initiates should not make comments about what initiates are doing.)
    • Many people don go join cult because person chance dem, tell dem sey you be jew.  — (NSC_2021, Many people have joined cults because someone had told them that they are not initiates.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: foreigner, non-initiate