Difference between revisions of "jew"

Line 9: Line 9:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
# Person wey no too sabi as tings dey be for area
 
# Person wey no too sabi as tings dey be for area
#:* {{ux|dv|E no understand di parol because e be '''jew'''.|(NSC_Tella_2021, He doesn't understand the deal because he is a stranger. )}}
+
#:* {{ux|dv|E no understand di parol because e be '''jew'''.|(NSC_2021, He doesn't understand the deal because he doesn’t understand how things go.)}}
#:* {{ux|dv| Person wey be '''jew''' no fit tell us wetin we go do o. |( NSC_Tella_2021, A stranger should not tell us what to do.)}}
+
#:* {{ux|dv| Person wey be '''jew''' no fit tell us wetin we go do o.|(NSC_2021, A stranger should not tell us what to do.)}}
 
# Person wey no belong / person wey no be [[strong man]]
 
# Person wey no belong / person wey no be [[strong man]]
#:* {{ux|dv| If [[men]] dey run [[levels]], people wey be '''jew''' suppose do mouth [[pim]]. |(NSC_2021, People who are not initiates should not make comments about what initiates are doing.)}}
+
#:* {{ux|dv| If [[men]] dey run [[levels]], people wey be '''jew''' suppose do mouth [[pim]].|(NSC_2021, People who are not initiates should not make comments about what initiates are doing.)}}
#:* {{ux|dv| Many people don go join cult because person [[chance]] dem, tell dem sey you be '''jew'''.|(NSC_2021, Many people have joined cults because someone had told them that they are not initiates.)}}
+
#:* {{ux|dv| Many people don go join cult because person [[chance]] dem, tell dem sey dem be '''jew'''.|(NSC_2021, Many people have joined cults because someone had told them that they are not initiates.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[jew man]]
 
* [[jew man]]

Revision as of 05:05, 3 October 2022

Naija

Etymology

  • From: English Jew

Pronunciation

  • d͡ʒû

Play Play

Adjective

  1. Person wey no too sabi as tings dey be for area
    • E no understand di parol because e be jew.  — (NSC_2021, He doesn't understand the deal because he doesn’t understand how things go.)
    • Person wey be jew no fit tell us wetin we go do o.  — (NSC_2021, A stranger should not tell us what to do.)
  2. Person wey no belong / person wey no be strong man
    • If men dey run levels, people wey be jew suppose do mouth pim.  — (NSC_2021, People who are not initiates should not make comments about what initiates are doing.)
    • Many people don go join cult because person chance dem, tell dem sey dem be jew.  — (NSC_2021, Many people have joined cults because someone had told them that they are not initiates.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: foreigner, non-initiate