Difference between revisions of "jew"
(→Naija) |
|||
(4 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 5: | Line 5: | ||
* d͡ʒû | * d͡ʒû | ||
<sm2>Pcm-ng-jew.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-jew.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-jew.m.ogg</sm2 | + | <sm2>Pcm-ng-jew.m.ogg</sm2> |
+ | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
# Person wey no too sabi as tings dey be for area | # Person wey no too sabi as tings dey be for area | ||
− | #:* {{ux|dv|E no understand di parol because e be '''jew''.|( | + | #:* {{ux|dv|E no understand di parol because e be '''jew'''.|(He doesn't understand the deal because he doesn’t understand how things go.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Person wey be '''jew''' no fit tell us wetin we go do o. |( | + | #:* {{ux|dv| Person wey be '''jew''' no fit tell us wetin we go do o.|(A stranger should not tell us what to do.)}} |
# Person wey no belong / person wey no be [[strong man]] | # Person wey no belong / person wey no be [[strong man]] | ||
− | #:* {{ux|dv| If [[men]] dey run [[levels]], people wey be '''jew''' suppose do mouth [[pim]]. |( | + | #:* {{ux|dv| If [[men]] dey run [[levels]], people wey be '''jew''' suppose do mouth [[pim]].|(People who are not initiates should not make comments about what initiates are doing.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Many people don go join cult because person [[chance]] dem, tell dem sey | + | #:* {{ux|dv| Many people don go join cult because person [[chance]] dem, tell dem sey dem be '''jew'''.|(Many people have joined cults because someone had told them that they are not initiates.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
* [[jew man]] | * [[jew man]] |
Latest revision as of 16:21, 2 June 2023
Naija
Etymology
- From: English Jew
Pronunciation
- d͡ʒû
Adjective
- Person wey no too sabi as tings dey be for area
- E no understand di parol because e be jew. — (He doesn't understand the deal because he doesn’t understand how things go.)
- Person wey be jew no fit tell us wetin we go do o. — (A stranger should not tell us what to do.)
- Person wey no belong / person wey no be strong man
- If men dey run levels, people wey be jew suppose do mouth pim. — (People who are not initiates should not make comments about what initiates are doing.)
- Many people don go join cult because person chance dem, tell dem sey dem be jew. — (Many people have joined cults because someone had told them that they are not initiates.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: foreigner, non-initiate