Difference between revisions of "jigijigi"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
* As person body dey shake sey make e [[nack]]. | * As person body dey shake sey make e [[nack]]. | ||
:* {{ux|dv| If body dey always do you '''jigijigi''' better go marry, because small time now you go get pikin for outside.|(NSC_2021, If you are always aroused, you should get married so that you don't have children outside wedlock.)}} | :* {{ux|dv| If body dey always do you '''jigijigi''' better go marry, because small time now you go get pikin for outside.|(NSC_2021, If you are always aroused, you should get married so that you don't have children outside wedlock.)}} | ||
− | + | :* {{ux|dv| As body too dey do you '''jigijigi''', abeg try dey carry [[rubber]] dey follow body. |(NSC_2021, Please always have a condom with you since you are always aroused.)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[totori]] | * [[totori]] |
Revision as of 12:00, 7 June 2021
Naija
Etymology
From Unknown: jigijigi
Pronunciation
- dʒìgìdʒìgì
Adverb (onomatopoeic)
- As person body dey shake sey make e nack.
- If body dey always do you jigijigi better go marry, because small time now you go get pikin for outside. — (NSC_2021, If you are always aroused, you should get married so that you don't have children outside wedlock.)
- As body too dey do you jigijigi, abeg try dey carry rubber dey follow body. — (NSC_2021, Please always have a condom with you since you are always aroused.)
Synonyms
Translations
- English: arouse