Difference between revisions of "jigijigi"
Line 12: | Line 12: | ||
===Adverb (onomatopoeic)=== | ===Adverb (onomatopoeic)=== | ||
* As person body dey shake sey make e [[nack]]. | * As person body dey shake sey make e [[nack]]. | ||
− | :* {{ux|dv| If body dey always do you '''jigijigi''' better go marry, because small time now you go get pikin for outside.|( | + | :* {{ux|dv| If body dey always do you '''jigijigi''' better go marry, because small time now you go get pikin for outside.|(If you are always aroused, you should get married so that you don't have children outside wedlock.)}} |
− | :* {{ux|dv| As body too dey do you '''jigijigi''', abeg try dey carry [[rubber]] dey follow body. |( | + | :* {{ux|dv| As body too dey do you '''jigijigi''', abeg try dey carry [[rubber]] dey follow body. |(Please always have a condom with you since you are always aroused.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[totori]] | * [[totori]] |
Latest revision as of 16:45, 2 June 2023
Naija
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- dʒìgìdʒìgì
Adverb (onomatopoeic)
- As person body dey shake sey make e nack.
- If body dey always do you jigijigi better go marry, because small time now you go get pikin for outside. — (If you are always aroused, you should get married so that you don't have children outside wedlock.)
- As body too dey do you jigijigi, abeg try dey carry rubber dey follow body. — (Please always have a condom with you since you are always aroused.)
Synonyms
Translations
- English: arouse