Difference between revisions of "jor"

Line 9: Line 9:
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
# Word wey person dey take show sey e really mean wetin e dey talk.
+
* Word wey person dey take show sey e really mean wetin e dey talk.
#:* {{ux|dv|You still dey drag leg, I don comot '''jor'''.|(Egbokhare_2020, You are delaying; I am leaving!)}}
+
:* {{ux|dv|You still dey drag leg, I don comot '''jor'''.|(Egbokhare_2020, You are delaying; I am leaving!)}}
#:* {{ux|dv| ehen  how much sef de give dem ? No be three hundred thousand? Di man no try jor.|(D_IBA_22_School-Children, Yes, how much were they given? Wasn't it three hundred thousand? That's really below expectation.)}}
+
:* {{ux|dv| ehen  how much sef de give dem ? No be three hundred thousand? Di man no try jor.|(D_IBA_22_School-Children, Yes, how much were they given? Wasn't it three hundred thousand? That's really below expectation.)}}
# Word wey person dey take beg make person do someting.
+
* Word wey person dey take beg make person do someting.
#:* {{ux|dv|'''Jor''', bring dat cup wey dey [[ontop]] table.|(NSC_2020, Please bring me the cup on the table.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Jor''', bring dat cup wey dey [[ontop]] table.|(NSC_2020, Please bring me the cup on the table.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[abeg]], [[abegi]]
 
* [[abeg]], [[abegi]]
Line 22: Line 22:
  
 
===Interjection===
 
===Interjection===
jor: no definition, please -- Definition in Naija?
 
 
:* {{ux|dv| '''Jor'''! |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__95, Please!)}}
 
:* {{ux|dv| '''Jor'''! |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__95, Please!)}}
 
:* {{ux|dv| Haba '''jor'''! |(IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__106, No wonder !)}}
 
:* {{ux|dv| Haba '''jor'''! |(IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__106, No wonder !)}}

Revision as of 15:40, 2 July 2021

Naija

Etymology

From: Yoruba jọr.

Pronunciation

  • dʒɔ̌

Play Play

Adverb

  • Word wey person dey take show sey e really mean wetin e dey talk.
  • You still dey drag leg, I don comot jor.  — (Egbokhare_2020, You are delaying; I am leaving!)
  • ehen how much sef de give dem ? No be three hundred thousand? Di man no try jor.  — (D_IBA_22_School-Children, Yes, how much were they given? Wasn't it three hundred thousand? That's really below expectation.)
  • Word wey person dey take beg make person do someting.
  • Jor, bring dat cup wey dey ontop table.  — (NSC_2020, Please bring me the cup on the table.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: please

Interjection

  • Jor!  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__95, Please!)
  • Haba jor!  — (IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__106, No wonder !)

Synonyms

Translation

  • English: exclamation