Difference between revisions of "kidnap"

Line 10: Line 10:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Na sey person [[catch]] anoder person by force [[sake of sey]] e want use e head [[collect]] [[money]] or someting wey get value.
 
* Na sey person [[catch]] anoder person by force [[sake of sey]] e want use e head [[collect]] [[money]] or someting wey get value.
:*{{ux|dv|Na so so '''kidnap''' dey [[reign]] nowadays for different different place for Naija. |(NSC_Abonyi_2021, Kidnapping is now so prevalent in many parts of Nigeria.)}}
+
:*{{ux|dv| No go dey wear dat your gold chain dey waka anyhow for somekind area o. If de '''kidnap''' you, no give dem my number make dem call sey make I follow bring money |(NSC_2022, Don’t keep wearing that gold necklace about in some neighbourhoods. If they kidnap you, don’t give them my number to call for me to contribute.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Revision as of 06:11, 3 October 2022

Naija

Etymology

English: kidnap

Pronunciation

  • kìdnáp

Play Play

Verb

  • No go dey wear dat your gold chain dey waka anyhow for somekind area o. If de kidnap you, no give dem my number make dem call sey make I follow bring money  — (NSC_2022, Don’t keep wearing that gold necklace about in some neighbourhoods. If they kidnap you, don’t give them my number to call for me to contribute.)

Synonym

Translation

English: kidnap