Difference between revisions of "kidnap"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===Noun=== # #: {{ux|dv|insert example |(insert translation )}} ====Related forms=== ====Synonym==== ====Antonym==== ====Transl...") |
(→Verb) |
||
(11 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
+ | English: ''kidnap'' | ||
+ | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
+ | * kìdnáp | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-kidnap.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-kidnap.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Verb=== |
− | + | * Na sey person [[catch]] anoder person by force [[sake of sey]] e want use e head [[collect]] [[money]] or someting wey get value. | |
− | + | :*{{ux|dv| No go dey wear dat your gold chain dey waka anyhow for somekind area o. If de '''kidnap''' you, no give dem my number make dem call sey make I follow bring money |(Don’t keep wearing that gold necklace about in some neighbourhoods. If they kidnap you, don’t give them my number to call for me to contribute.)}} | |
− | |||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | + | * [[gbab]] | |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | English: ''kidnap'' |
Latest revision as of 16:56, 3 June 2023
Naija
Etymology
English: kidnap
Pronunciation
- kìdnáp
Verb
- Na sey person catch anoder person by force sake of sey e want use e head collect money or someting wey get value.
- No go dey wear dat your gold chain dey waka anyhow for somekind area o. If de kidnap you, no give dem my number make dem call sey make I follow bring money — (Don’t keep wearing that gold necklace about in some neighbourhoods. If they kidnap you, don’t give them my number to call for me to contribute.)
Synonym
Translation
English: kidnap