Difference between revisions of "kidnap"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Na sey person [[catch]] anoder person by force [[sake of sey]] e want use e head [[collect]] [[money]] or someting wey get value. | * Na sey person [[catch]] anoder person by force [[sake of sey]] e want use e head [[collect]] [[money]] or someting wey get value. | ||
− | :*{{ux|dv| No go dey wear dat your gold chain dey waka anyhow for somekind area o. If de '''kidnap''' you, no give dem my number make dem call sey make I follow bring money |( | + | :*{{ux|dv| No go dey wear dat your gold chain dey waka anyhow for somekind area o. If de '''kidnap''' you, no give dem my number make dem call sey make I follow bring money |(Don’t keep wearing that gold necklace about in some neighbourhoods. If they kidnap you, don’t give them my number to call for me to contribute.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== |
Latest revision as of 16:56, 3 June 2023
Naija
Etymology
English: kidnap
Pronunciation
- kìdnáp
Verb
- Na sey person catch anoder person by force sake of sey e want use e head collect money or someting wey get value.
- No go dey wear dat your gold chain dey waka anyhow for somekind area o. If de kidnap you, no give dem my number make dem call sey make I follow bring money — (Don’t keep wearing that gold necklace about in some neighbourhoods. If they kidnap you, don’t give them my number to call for me to contribute.)
Synonym
Translation
English: kidnap