Difference between revisions of "kidnap"

 
(8 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 +
* kìdnáp
 +
<sm2>Pcm-ng-kidnap.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-kidnap.m.ogg</sm2>
  
===Noun===
+
===Verb===
:*{{ux|dv| |( )}}
+
* Na sey person [[catch]] anoder person by force [[sake of sey]] e want use e head [[collect]] [[money]] or someting wey get value.
 +
:*{{ux|dv| No go dey wear dat your gold chain dey waka anyhow for somekind area o. If de '''kidnap''' you, no give dem my number make dem call sey make I follow bring money |(Don’t keep wearing that gold necklace about in some neighbourhoods. If they kidnap you, don’t give them my number to call for me to contribute.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
+
* [[gbab]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
English: ''kidnap''
 
English: ''kidnap''

Latest revision as of 16:56, 3 June 2023

Naija

Etymology

English: kidnap

Pronunciation

  • kìdnáp

Play Play

Verb

  • No go dey wear dat your gold chain dey waka anyhow for somekind area o. If de kidnap you, no give dem my number make dem call sey make I follow bring money  — (Don’t keep wearing that gold necklace about in some neighbourhoods. If they kidnap you, don’t give them my number to call for me to contribute.)

Synonym

Translation

English: kidnap