Difference between revisions of "kolo"
(→Noun) |
|||
Line 52: | Line 52: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | Wetin dey make person do like sey e head no correct. | |
− | + | *{{ux|dv|'''Kolo''' dey worry you.|(NSC_Odirin 2020, Craze is affecting you.)}} | |
====Related forms==== | ====Related forms==== |
Revision as of 11:01, 17 November 2020
Naija
Alternative forms
- colo
Etymology
From: likely the clipped form of the English word colonial
Pronunciation
- kòló
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 25
- Frequency rank in raw corpus: 4819
Usage
- Na Fela na im make am popular for one of im song.
Definition
When person head no correct.
Verb
- For Benin, if person start to dey kolo na Uselu dey go rush am go. — (NSC_Odirin 2020, In Benin, if someone starts showing signs of madness the person is rushed to Uselu.)
- If pesin take am excess e fit make am kolo or destroy im organs. — (bbc__25884, If someone takes it in excess, it can make someone become crazy or affect the organs.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: mad
Adjective
- Make person dey do like sey e head no correct.
- Kolo man. — (Egbokhare_2020, Crazed man.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: insane
Noun
Wetin dey make person do like sey e head no correct.
- Kolo dey worry you. — (NSC_Odirin 2020, Craze is affecting you.)
Related forms
Synonyms
- craze, , brain touch , craze man , were
Antonyms
normal
Translations
- English: Insanity