kolo

Revision as of 17:43, 18 November 2020 by 160.152.248.16 (talk) (→‎Verb)

Naija

Alternative forms

  • colo

Etymology

From: likely the clipped form of the English word colonial

Pronunciation

  • kòló

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 25
  • Frequency rank in raw corpus: 4819

Usage

  • Na Fela na im make am popular for one of im song.

Definition

When person head no correct.

Serial Verb

  1. For Benin, if person start to dey kolo na Uselu dey go rush am go.  — (NSC_Odirin 2020, If someone exhibits symptoms of psychosis in Benin, the person is quickly taken to Uselu.)
  2. If pesin take am excess e fit make am kolo or destroy im organs.  — (bbc__25884, If someone takes it in excess, it can make someone become crazy or affect the organs.)

Synonyms

Antonyms

normal

Translations

  • English: mad

Adjective

Make person dey do like sey e head no correct.

  • Kolo man.  —  (Egbokhare_2020, Crazed man.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

normal

Translations

  • English: insane

Noun

Wetin dey make person do like sey e head no correct.

  • Kolo dey worry you.  — (NSC_Odirin 2020, Craze is affecting you.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

normal

Translations

  • English: Insanity