kolo
Naija
Alternative forms
- colo
Etymology
From: likely the clipped form of the English word colonial
Pronunciation
- kòló
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 25
- Frequency rank in raw corpus: 4819
Usage
- Na Fela na im make am popular for one of im song.
Definition
When person head no correct.
Serial Verb
- For Benin, if person start to dey kolo na Uselu dey go rush am go. — (NSC_Odirin 2020, If someone exhibits symptoms of psychosis in Benin, the person is quickly taken to Uselu.)
- If pesin take am excess e fit make am kolo or destroy im organs. — (bbc__25884, If someone takes an excess, it could lead to psychosis or have debilitating effects on vitals.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: mad
Adjective
Make person dey do like sey e head no correct.
- Kolo man. — (Egbokhare_2020, Crazed man.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: insane
Noun
Wetin dey make person do like sey e head no correct.
- Kolo dey worry you. — (NSC_Odirin 2020, Craze is affecting you.)
Related forms
Synonyms
- craze, , brain touch , craze man , were
Antonyms
normal
Translations
- English: Insanity