Difference between revisions of "leg"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 19: | Line 19: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | #* {{ux|dv| Who give am di '''leg''' to chop my food?|(NST_cleaned_33883, | + | # Di right wey person get to do someting. |
− | # | + | #* {{ux|dv| Who give am di '''leg''' to chop my food?|(NST_cleaned_33883, who authorized him/her to eat my food )}} |
− | #* {{ux|dv|Put your '''leg''' for the trouser | + | # Part of person body wey begin from [[waist]] go down wey person dey take waka. |
− | #* {{ux|dv|Cross your '''leg''', |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__129, Cross your | + | #* {{ux|dv| Put your '''leg''' for the trouser make you check am if e size.|(NSC_Agnes_2020, Put your leg in the trouser to check the fitting.)}} |
− | # | + | #* {{ux|dv|Cross your '''leg''', |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__129, Cross your legs.)}} |
− | #* {{ux|dv|Put your '''leg''' for the trouser to check am. |(NSC_Agnes_2020 | + | # Part of person body wey begin from knee go down and person dey take waka. |
− | #match wey dem dey play home and away. | + | #* {{ux|dv|Put your '''leg''' for the trouser to check am. |(NSC_Agnes_2020, Put your leg in the trouser to check the fitting.)} |
− | #* {{ux|dv|Di second '''leg''' turn to Messi show afta im two quick goals. |(BBC__38172, _The match favoured Messi in the second | + | # match wey dem dey play home and away. |
− | #* {{ux|dv|Dem go play di second '''leg''' for di weekend of October 20-22. |(BBC__29212, | + | #* {{ux|dv| Di second '''leg''' turn to Messi show afta im two quick goals. |(BBC__38172, _The match favoured Messi in the second leg after his two quick goals.)}} |
+ | #* {{ux|dv| Dem go play di second '''leg''' for di weekend of October 20-22. |(BBC__29212, They will play the second half by the weekend of October, 20 - 22)}} | ||
# make something end well | # make something end well | ||
− | #* {{ux|dv|If the song end for right '''leg''', im mama dey life. |( | + | #* {{ux|dv| If the song end for right '''leg''', im mama dey, [[life]]. |(katakata_180,if the song falls into the right person's hand, his mother will really enjoy.)}} |
− | #* {{ux|dv|One of | + | #* {{ux|dv| One of di paper I submit give government don get correct '''leg'''. |(NSC_Agnes_2020, One of the bids I submitted to the government has made progress.)}} |
− | # | + | # Wetin stool and table dey take stand. |
− | #* {{ux|dv|If the stool '''leg''' don break, carry am go give carpenter. |(NSC_Agnes | + | #* {{ux|dv| If the stool '''leg''' don break, carry am go give carpenter. |(NSC_Agnes 2020, If the stand of the stool is broken, take it to the carpenter.)}} |
− | # trouser leg. | + | # Part of trouser wey dem dey put leg. |
− | #* {{ux|dv| I wan go see my tailor | + | #* {{ux|dv| I wan go see my tailor make e patch di left '''leg''' of dat my trouser wey tear. |(NSC_Agnes 2020, I want to see my tailor to amend the left leg of my torn trousers.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
[[1st leg]], [[2nd leg]], [[return leg]], [[K-leg]], [[bow leg]] | [[1st leg]], [[2nd leg]], [[return leg]], [[K-leg]], [[bow leg]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[trek]], connection | + | * [[trek]], [[connection]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * hand | + | * [[hand]] |
====Translations==== | ====Translations==== |
Revision as of 13:03, 7 October 2020
Naija
Etymology
From: English leg
Pronunciation
- lɛ̀g
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 22
- Frequency rank in NSC treebank: 430
- Frequency in raw corpus: 569
- Frequency rank in raw corpus: 584
Definition
Wetin person/someting dey take stand.
Noun
- Di right wey person get to do someting.
- Who give am di leg to chop my food? — (NST_cleaned_33883, who authorized him/her to eat my food )
- Part of person body wey begin from waist go down wey person dey take waka.
- Put your leg for the trouser make you check am if e size. — (NSC_Agnes_2020, Put your leg in the trouser to check the fitting.)
- Cross your leg, — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__129, Cross your legs.)
- Part of person body wey begin from knee go down and person dey take waka.
- {{ux|dv|Put your leg for the trouser to check am. |(NSC_Agnes_2020, Put your leg in the trouser to check the fitting.)}
- match wey dem dey play home and away.
- Di second leg turn to Messi show afta im two quick goals. — (BBC__38172, _The match favoured Messi in the second leg after his two quick goals.)
- Dem go play di second leg for di weekend of October 20-22. — (BBC__29212, They will play the second half by the weekend of October, 20 - 22)
- make something end well
- If the song end for right leg, im mama dey, life. — (katakata_180,if the song falls into the right person's hand, his mother will really enjoy.)
- One of di paper I submit give government don get correct leg. — (NSC_Agnes_2020, One of the bids I submitted to the government has made progress.)
- Wetin stool and table dey take stand.
- If the stool leg don break, carry am go give carpenter. — (NSC_Agnes 2020, If the stand of the stool is broken, take it to the carpenter.)
- Part of trouser wey dem dey put leg.
- I wan go see my tailor make e patch di left leg of dat my trouser wey tear. — (NSC_Agnes 2020, I want to see my tailor to amend the left leg of my torn trousers.)
Related forms
1st leg, 2nd leg, return leg, K-leg, bow leg
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: trek, influence, limb, knock knees,
Verb
- sey person trek
- We fit leg am from here to church. — (Egbokhare,2020. We can actually walk down to church
- We fit leg am from here to church. — (Egbokhare,2020. We can actually walk down to church
- sey person use connection or influence get advantage
- We fit leg that matter?. — (NSC_Agnes,2020. Can we use connection to solve that matter?
- when we reach the policestation, oga leg him gateman release . — (NSC_Agnes 2020. when we reach the policestation, oga leg him gateman release ).
Related forms
1st leg, 2nd leg, return leg, K-leg, bow leg
Synonyms
- trek, connection, influence.
Antonyms
- hand
Translations
- English: trek, influence, limb, knock knees,