maale

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • màlɛ̀

Play Play

Noun

  • Name wey de dey call woman wey born person.
  • My maale hustle till im con hammer.  — (My mother worked until she made it.)
  • Her maale dey sell food for dat street junction.  — (Her mother sells food at the street junction.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: mother, mum