paale

Naija

Alternative Form

pale

Etymology

From: Edo

Pronunciation

  • pàlɛ̀

Play Play

Noun

  • Name wey pikin dey call papa or name wey de dey call man wey don old.
  • Her paale newly open im barber shop for deir street junction.  — ( Her opened a barbing aloon by the junction recently.)
  • Paale and maale don marry since 1968.  — ( My parents got married way back 1968.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: father