Difference between revisions of "mama"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 30: | Line 30: | ||
<sm2>Pcm-ng-mama 2.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-mama 2.m.ogg</sm2> | ||
− | ==== | + | ====Noun==== |
* Woman wey too sabi someting or wey get levels for area. | * Woman wey too sabi someting or wey get levels for area. | ||
− | :* {{ux|dv|''' | + | :* {{ux|dv|'''Mama''' I greet you. |(NSC_2022, Mama, I salute you.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 01:49, 28 October 2022
Naija
Etymology
From English: mama
Pronunciation 1
- màmá
Noun
- Woman wey born person.
- Abeg na person mama be dat. — (NST_cleaned__8134, Please is that someones mother?)
- Mama and pikin dey well. — (bbc__59707, Both mother and child are well.)
- Woman wey don old.
- Na wetin one mama for Japan do. — (jw__21118, That was what a particular old woman in Japan did.)
- You be old mama now, — (NST_cleaned__11552, You are an old woman now.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: mother
Pronunciation 2
- mâmâ
Noun
- Woman wey too sabi someting or wey get levels for area.
- Mama I greet you. — (NSC_2022, Mama, I salute you.)
Synonyms
Translations
- English: veteran