ment

Revision as of 16:35, 15 October 2021 by 160.152.116.16 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English mental

Pronunciation

  • mɛ̑t


Verb

  • Make person dey do like sey dem don kolo.
  • Dat guy don dey ment.  — (NSC_2021, That guy is crazy.)
  • Everybody dey ment for dis country.  — (NSC_2021, Everyone is crazy in this country.)

Synonym

Translation

  • English: crazy, mad