mental

Revision as of 19:03, 3 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Verb)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English mental

Pronunciation

  • mɛ́ntà

Play Play

Verb

  • Make person dey crase dey do like sey im head no correct.
  • Everbody dey mental for dis country.  — (No one is normal in this country.)
  • You don dey mental abi?  — (You are crazy right?)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: mad