Difference between revisions of "money"

Line 2: Line 2:
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
 
* [[moni]]
 
* [[moni]]
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From English: ''money''
 
From English: ''money''
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* ˈmòní
 
* ˈmòní
Line 18: Line 16:
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
* [[money matter]], [[vex money]]
 
* [[money matter]], [[vex money]]
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[cash]], [[kudi]], [[ego]], [[pay]]
 
* [[cash]], [[kudi]], [[ego]], [[pay]]
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''money''
 
* English: ''money''
 +
 +
====Idioms====
 +
* Wetin person go first pay give anoder person before e fit collect wetin e want from di person.
 +
:* {{ux|dv| [[Ashawo]] go tell you '''money for hand, back for ground''' before dey go gree do anyting with you.|(NSC_2021, Before a prostitute agrees to have sex with you, you have to pay first.)}}
 +
====Translation====
 +
* English: ''pay before service, cas

Revision as of 15:56, 16 December 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: money

Pronunciation

  • ˈmòní

Play Play

Noun

  • Someting wey people gree to dey use buy market and settle gbese.
  • No money.  — (KAD_01_Students-Life_DG__64, There's is no money.)
  • Money wey person dey collect no reach to even buy food again.  — (NSC_2021, The money I earn, is no longer sufficient to buy food stuffs.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: money

Idioms

  • Wetin person go first pay give anoder person before e fit collect wetin e want from di person.
  • Ashawo go tell you money for hand, back for ground before dey go gree do anyting with you.  — (NSC_2021, Before a prostitute agrees to have sex with you, you have to pay first.)

Translation

  • English: pay before service, cas