mugu

Naija

Etymology

From: Hausa mugu meaning evil, wicked, bad

Pronunciation

  • múgù


Adjective

  • Sey person wey no get sense, wey no sharp at all wey be sey dey fit use small ting take deceive am quick quick.
  • Dat babe don turn you to mugu.  — (NSC_2021, That lady has made a fool out of you.)
  • As you be mugu na im make dem scam you.  — (NSC_2021, Because you are gullible that's why they scammed you.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: fool, gullible