Difference between revisions of "mumu"

m (Conversion script moved page Mumu to mumu: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* ezekwesili 0.57 129, oby 0.56 110, dreams 0.53 35, sowore 0.50 153, cv 0.50 16, client 0.50 32, suggestion 0.50 9, please 0.50 71, pres 0.49 106
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English mumu
+
From ''Unknown''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 17: Line 15:
 
* Frequency rank in raw corpus: 3414
 
* Frequency rank in raw corpus: 3414
  
The word is used more orally than in written texts.
+
===Definition===
 
+
Person wey no get sense.
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
mumu: stupid, to behave in a stupid way -- Definition in Naija?
+
# Person wey no get sense.
 
+
* {{ux|dv| Ehn dat means e good make I get am too now. Even one of my friends sef even tell me sey dat eh  voters card dem dey use dey collect money once you show your own for politician, because as de dey use us like sey we be '''mumu''', we too con dey use dem like sey dem too be '''mumu'''.|(Lag_09, That means it'll be good for me to have it too. A friend of mine has even told me that they use the voter's card to get some money from the politicians because just the way they treat us like fools, we'll treat them like fools too. )}}
 
+
* {{ux|dv| Di man talk sey na person wey woman never show strong ting dey love like mumu. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, The man said that it's only a person who has not been hurt by woman that becomes a fool for love.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|1. '''Mumu''' boy. 2. Di boy be '''mumu'''. 3. You dey '''mumu''' o.|no translation}}
 
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
 +
[[mumu button]]
  
 +
====Synonym====
 +
[[ozuo]], [[odoyo]]
  
====Synonyms====
+
====Antonym====
* ezekwesili 0.57 129, oby 0.56 110, dreams 0.53 35, sowore 0.50 153, cv 0.50 16, client 0.50 32, suggestion 0.50 9, please 0.50 71, pres 0.49 106
+
[[sabi person]]. [[guyman]]
 
 
====Antonyms====
 
* ezekwesili 0.57 129, oby 0.56 110, dreams 0.53 35, sowore 0.50 153, cv 0.50 16, client 0.50 32, suggestion 0.50 9, please 0.50 71, pres 0.49 106
 
 
 
====Translations====
 
* English: stupid, to behave in a stupid way
 
 
 
 
 
 
 
===Noun===
 
mumu: stupid, to behave in a stupid way -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|1. '''Mumu''' boy. 2. Di boy be '''mumu'''. 3. You dey '''mumu''' o.|no translation}}
 
# - (frequency:35)
 
#: {{ux|dv|We be '''mumu''', |(NST_cleaned__25962, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You be '''mumu'''. |(NST_cleaned__27006, __no translation__)}}
 
# case (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|I dey behave like '''mumu''', |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__31, I am behaving like a fool ?)}}
 
#: {{ux|dv|Who dey behave like '''mumu'''? |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__26, Who is behaving like a fool ?)}}
 
# nmod:poss (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|As she '''mumu''' reach, na im you sef '''mumu'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__115, As stupid as she is, so also you are stupid.)}}
 
#: {{ux|dv|Nobodi fit comot me from AAC - Sowore Buhari 2019: Our '''mumu''' don do - Sowore |(bbc__75331, __no translation__)}}
 
# cop-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|We be '''mumu''', |(LAG_38_Elections_DG__37, We are fools.)}}
 
#: {{ux|dv|You be '''mumu'''. |(IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__19, You are an idiot.)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* ezekwesili 0.57 129, oby 0.56 110, dreams 0.53 35, sowore 0.50 153, cv 0.50 16, client 0.50 32, suggestion 0.50 9, please 0.50 71, pres 0.49 106
 
 
 
====Antonyms====
 
* ezekwesili 0.57 129, oby 0.56 110, dreams 0.53 35, sowore 0.50 153, cv 0.50 16, client 0.50 32, suggestion 0.50 9, please 0.50 71, pres 0.49 106
 
 
 
====Translations====
 
* English: stupid, to behave in a stupid way
 
 
 
  
 +
====Translation====
 +
English: ''fool''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
mumu: stupid, to behave in a stupid way -- Definition in Naija?
+
# Make person deceive person.
 
 
 
 
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|1. '''Mumu''' boy. 2. Di boy be '''mumu'''. 3. You dey '''mumu''' o.|no translation}}
 
  
====Derived forms====
+
====Transitive====
 +
{{ux|dv| Di guy dey mumu im papa, na im make im papa buy am car. | (NSC_Onwuegbuzia-2020, The guy is deceiving his father, that's why his father bought him a car.)}} 
 +
{{ux|dv| Di youths dem dey para because de don tire wit di way government dey bobo dem. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, The youths are angry because they are tired with the way the government has been deceiving them.)}}
  
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* ezekwesili 0.57 129, oby 0.56 110, dreams 0.53 35, sowore 0.50 153, cv 0.50 16, client 0.50 32, suggestion 0.50 9, please 0.50 71, pres 0.49 106
+
[[maga]]
 
 
====Antonyms====
 
* ezekwesili 0.57 129, oby 0.56 110, dreams 0.53 35, sowore 0.50 153, cv 0.50 16, client 0.50 32, suggestion 0.50 9, please 0.50 71, pres 0.49 106
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: stupid, to behave in a stupid way
+
* English: ''con''

Revision as of 19:04, 4 November 2020

Naija

Etymology

From Unknown

Pronunciation

  • mùmú

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 2329
  • Frequency in raw corpus: 44
  • Frequency rank in raw corpus: 3414

Definition

Person wey no get sense.

Adjective

  1. Person wey no get sense.
  • Ehn dat means e good make I get am too now. Even one of my friends sef even tell me sey dat eh voters card dem dey use dey collect money once you show your own for politician, because as de dey use us like sey we be mumu, we too con dey use dem like sey dem too be mumu.  — (Lag_09, That means it'll be good for me to have it too. A friend of mine has even told me that they use the voter's card to get some money from the politicians because just the way they treat us like fools, we'll treat them like fools too. )
  • Di man talk sey na person wey woman never show strong ting dey love like mumu.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, The man said that it's only a person who has not been hurt by woman that becomes a fool for love.)

Derived forms

mumu button

Synonym

ozuo, odoyo

Antonym

sabi person. guyman

Translation

English: fool

Verb

  1. Make person deceive person.

Transitive

Di guy dey mumu im papa, na im make im papa buy am car.  —  (NSC_Onwuegbuzia-2020, The guy is deceiving his father, that's why his father bought him a car.) Di youths dem dey para because de don tire wit di way government dey bobo dem.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, The youths are angry because they are tired with the way the government has been deceiving them.)


Synonyms

maga

Translations

  • English: con