Difference between revisions of "nack"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 19: | Line 19: | ||
# Make person fuck. | # Make person fuck. | ||
#:* {{ux|dv|Ruppy don '''nack''' di babe so o.|( Egbokhare_2020. Ruppy must have had sex with the babe.)}} | #:* {{ux|dv|Ruppy don '''nack''' di babe so o.|( Egbokhare_2020. Ruppy must have had sex with the babe.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|E prefer to '''nack''' dan to watch blue film. |(bbc__80701. He prefers real sex than watching | + | #:* {{ux|dv|E prefer to '''nack''' dan to watch blue film. |(bbc__80701. He prefers real sex than watching pornography.)}} |
#:* {{ux|dv|Marriage dey sweet if husband and wife sabi '''nack''' [[walahi]]. |(bbc__5204. It's often great if husband and wife are good at different sex styles.)}} | #:* {{ux|dv|Marriage dey sweet if husband and wife sabi '''nack''' [[walahi]]. |(bbc__5204. It's often great if husband and wife are good at different sex styles.)}} | ||
# Make person use charm hit anoder person. | # Make person use charm hit anoder person. |
Revision as of 16:46, 27 August 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English knock
Pronunciation
- nâk
Noun
- Na anoder name for sex or fuck.
- Make man see better nack and im body go set. — (NSC_2021. When a man is screwed right he feels great.)
- nack nack fit make person no get sense again. — (NSC_2021. Promiscuity can lead one astray.)
Verb
- Make person fuck.
- Ruppy don nack di babe so o. — ( Egbokhare_2020. Ruppy must have had sex with the babe.)
- E prefer to nack dan to watch blue film. — (bbc__80701. He prefers real sex than watching pornography.)
- Marriage dey sweet if husband and wife sabi nack walahi. — (bbc__5204. It's often great if husband and wife are good at different sex styles.)
- Make person use charm hit anoder person.
- Make person hit someting or another person wit someting.
- Nack di nail wit hammer make e enter. — (Egbokhare_2020. Hit the nail hard with a hammer)
- Dis na di second match Ghana dey lose for World Cup afta France nack dem 4-1. — (bbc__41420. )
- Make person feel someting well well.
- Di hunger wey dey de land don nack even those wey get money well-well. — (NSC_Legbeti_2021. The hunger in the land has hit even the very wealthy in the land.)
- My papa death nack me for wrong place. — (NSC_Legbeti_2021. My father's death was a shock to me.)
- Mak put heads togeder.
- One time I slap my wife and e dey fine wit am because later we nack head together, find solution to our wahala. — (bbc__5616. I slapped my wife once but she was ok with the slap because we later put our heads together and straightened our issues.)
- Na to carry someting give person.
- Mr. Akpan lawyer don nack di man wife divorce paper. — ( NSC_2021. Mr Akpan's lawyer has served Mrs. Akpan divorce papers.)
- De Senator just nack all him four wives tear rubber Prado jeep. — ( NSC_2021. The Senator dashed his four wives brand new Prado jeeps each.)
Synonyms
Translations
- English: To have sex. To charm. To hit with something.